they will increse the spreed of dieseases make the careful ooooooooo Posted: at 1-12-2009 10:47 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
RosemaryI at 1-12-2009 12:45 PM (15 years ago) (f) free sex abi free HIV.  Who cares abt HIV, years are gone now ppl with the virus live longer than the negative ones  so u sef go enter kaduna go do. Posted: at 1-12-2009 12:45 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
humblej at 1-12-2009 01:32 PM (15 years ago) (m) free sex abi free HIV.  Who cares abt HIV, years are gone now ppl with the virus live longer than the negative ones  so u sef go enter kaduna go do.  Too bad for me and good too for them that I dey near Naija to talk about Kaduna, but if i'm around i for take my eyes go see where this kind thing fit happen
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 1-12-2009 01:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
RosemaryI at 1-12-2009 03:03 PM (15 years ago) (f) talk true o! na just to go see where e dey happen? Posted: at 1-12-2009 03:03 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fabbey at 1-12-2009 03:13 PM (15 years ago) (m) make una no fear, cos na ember month we dey. dem wan give there loyal customers bonanza for the patronage throughout this year. Posted: at 1-12-2009 03:13 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
RosemaryI at 1-12-2009 06:04 PM (15 years ago) (f) Reply |
ebuk4 at 1-12-2009 06:24 PM (15 years ago) (m) I DEY RUN GO KUDUNA SHARP SHARP OOOOO...IF U WAN GO COME FOLLOW ME...FREE RIDE Posted: at 1-12-2009 06:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 1-12-2009 09:15 PM (15 years ago) (m) hmmmmmmm
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 1-12-2009 09:15 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I BEG WHERE THE ADDRESS THEY MAKE I GO TAKE MY OWN SHARE COS AWOOOF NO DEY KILL OOO. Posted: at 1-12-2009 10:48 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
adedupcy at 1-12-2009 11:12 PM (15 years ago) (f) I BEG WHERE THE ADDRESS THEY MAKE I GO TAKE MY OWN SHARE COS AWOOOF NO DEY KILL OOO.
But hin dey turn belle......... Posted: at 1-12-2009 11:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 1-12-2009 11:17 PM (15 years ago) (m) for ur face?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 1-12-2009 11:17 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alex2g6 at 1-12-2009 11:22 PM (15 years ago) (m) that means many kaduna men no go see 2010? Posted: at 1-12-2009 11:22 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
humblej at 2-12-2009 03:07 AM (15 years ago) (m) Why una dey wish kaduna men dis kind ill luck for 2010, abi u be God wey created dem?
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 2-12-2009 03:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
humblej at 2-12-2009 03:10 AM (15 years ago) (m) that means many kaduna men no go see 2010?
Why una dey wish kaduna men dis kind ill luck for 2010, abi u be God wey created dem?
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 2-12-2009 03:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol
<a href=" http://tinypic.com" target="_blank"><img src=" http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it!  A wise man told me don't argue with fools,Cause people from a distance, can't see who is who Posted: at 2-12-2009 05:23 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
make i go place where HIV is airborne abi Posted: at 2-12-2009 07:17 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ceejay58 at 2-12-2009 11:02 PM (15 years ago) (m) abeg make una comot 4 for road make i pass go cut my own share of d national cake. Posted: at 2-12-2009 11:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
<a href=" http://tinypic.com" target="_blank"><img src=" http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it!  A wise man told me don't argue with fools,Cause people from a distance, can't see who is who Posted: at 2-12-2009 11:25 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 3-12-2009 02:27 AM (15 years ago) (m) make i run go kaduna for free sex oooh.....this is one of the advantages of being a Nigerian
them dey shear am for Bonanza
Posted: at 3-12-2009 02:27 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Raybigboy at 3-12-2009 03:00 PM (15 years ago) (m) @poster...wetin u mean?....u want us make we go kaduna abi na wetin u want us to do? Posted: at 3-12-2009 03:00 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |