teeco at 8-12-2009 05:28 PM (14 years ago) (m) that means, choko at work.... no wonder.... am telling you
Posted: at 8-12-2009 05:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ol boy, abeg make quickly go look for garri and cool water make she take step down before sumthing else go happen o. Posted: at 8-12-2009 05:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
neossha at 8-12-2009 05:38 PM (14 years ago) (f) commot for road make she answer me
:'( Posted: at 8-12-2009 05:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
commot for road make she answer me
:'( nne, who beat you? Posted: at 8-12-2009 05:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 8-12-2009 05:44 PM (14 years ago) (m) commot for road make she answer me
:'( Sory baby my blood dey hot that time ok
Posted: at 8-12-2009 05:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bia teeco, e be like say we go commot this "minister of women affairs" post wey we give you.... you just dey use am as advantage.... Posted: at 8-12-2009 05:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
neossha at 8-12-2009 05:49 PM (14 years ago) (f) teeco i'm still angry oooh Posted: at 8-12-2009 05:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
which women he dey take advantage of? Posted: at 8-12-2009 05:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
which women he dey take advantage of?
him dey use as advantage over the rest of we guyz.... abi pretty (low voice): shey teeco use advantage of u?... Posted: at 8-12-2009 05:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
he strength no reach dat level Posted: at 8-12-2009 05:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
he strength no reach dat level
@teeco: come defend yourself oo... dem say you be weaklow oo... Posted: at 8-12-2009 06:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lol Posted: at 8-12-2009 06:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol
are you sure this is not a false accusation?... Posted: at 8-12-2009 06:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
not at alll Posted: at 8-12-2009 06:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
not at alll
chiee... so na true... teeco, see yoursef.... Posted: at 8-12-2009 06:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 8-12-2009 06:17 PM (14 years ago) (m) teeco i'm still angry oooh
Sorry baby just gimme that smile
Posted: at 8-12-2009 06:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco i'm still angry oooh
Sorry baby just gimme that smile with you weaklow.... Posted: at 8-12-2009 06:31 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 8-12-2009 06:35 PM (14 years ago) (m) Which 1 b liquified goat milk again?Mk pple stp 2 dai pst RUBBISH.
Nah wetin pretty dey take be that.
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 8-12-2009 06:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Which 1 b liquified goat milk again?Mk pple stp 2 dai pst RUBBISH.
Nah wetin pretty dey take be that. you ehen.... Posted: at 8-12-2009 06:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 8-12-2009 06:41 PM (14 years ago) (m) Wetin i do? I dey talk true nah
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 8-12-2009 06:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |