Confusing Name (Page 3)

Date: 10-12-2009 3:40 pm (14 years ago) | Author: chris
1 2 [3]
- xter at 15-12-2009 04:19 AM (14 years ago)
(m)
make u tell am na

Posted: at 15-12-2009 04:19 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- deguzman at 15-12-2009 04:35 AM (14 years ago)
(m)
cool..
Posted: at 15-12-2009 04:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- scorpionheart99 at 15-12-2009 07:15 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: damover on 15-12-2009 04:11 AM
Quote from: xter on 14-12-2009 11:37 PM
hmmmmmmmmm
@brizio, u need uncle-virus? Aunty-no get strong power again. u no say na woman name be that so
we have the latest uncle-virus wey dey kill all unkillable. e dey even dey kill computer. e depends on
wetin u want make e do 4 u.

....................... Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-12-2009 07:15 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- brizio at 15-12-2009 07:25 AM (14 years ago)
(m)
that guy is a mad man...i think i'll pass on the uncle-virus thing
Posted: at 15-12-2009 07:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 15-12-2009 08:35 AM (14 years ago)
(m)
Another Superman

Posted: at 15-12-2009 08:35 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- damover at 15-12-2009 11:28 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: brizio on 15-12-2009 07:25 AM
that guy is a mad man...i think i'll pass on the uncle-virus thing
@brizio if i mad, problem no dey cos my own no serious. pple wey their own mad serious dey for hospital n me i no dey there. so i happy say i mad but e neva serious.
Posted: at 15-12-2009 11:28 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 15-12-2009 12:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: damover on 15-12-2009 11:28 AM
Quote from: brizio on 15-12-2009 07:25 AM
that guy is a mad man...i think i'll pass on the uncle-virus thing
@brizio if i mad, problem no dey cos my own no serious. pple wey their own mad serious dey for hospital n me i no dey there. so i happy say i mad but e neva serious.

 Grin Grin Grin

Posted: at 15-12-2009 12:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 080575 at 16-12-2009 01:39 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: damover on 15-12-2009 04:14 AM
Mr number na me u dey ask who i resemble?
Yes!! cos U 'uncle virus' too stuborn

So na who u resemble 4 sturbonness...make I ask u again huh?
Posted: at 16-12-2009 01:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- damover at 17-12-2009 05:30 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: 080575 on 16-12-2009 01:39 PM
Quote from: damover on 15-12-2009 04:14 AM
Mr number na me u dey ask who i resemble?
Yes!! cos U 'uncle virus' too stuborn

So na who u resemble 4 sturbonness...make I ask u again huh?
i resemble one of our neighbour.
Posted: at 17-12-2009 05:30 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- brizio at 17-12-2009 06:53 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: damover on 17-12-2009 05:30 AM
Quote from: 080575 on 16-12-2009 01:39 PM
Quote from: damover on 15-12-2009 04:14 AM
Mr number na me u dey ask who i resemble?
Yes!! cos U 'uncle virus' too stuborn

So na who u resemble 4 sturbonness...make I ask u again huh?
i resemble one of our neighbour.
guy, no cos quarrel for house oh....how u take resemble neighbour? daddy go hear oh
Posted: at 17-12-2009 06:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- damover at 17-12-2009 08:08 AM (14 years ago)
(m)
i say i go ask make i no hw i go resemble neighour. cos i no understand ooooo
Posted: at 17-12-2009 08:08 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 17-12-2009 06:00 PM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 17-12-2009 06:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 080575 at 18-12-2009 03:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: damover on 17-12-2009 08:08 AM
i say i go ask make i no hw i go resemble neighour. cos i no understand ooooo
hmmm...Omo I say U be virus
cos virus madness is always hard 2 cure...too stuborn Grin Grin Tongue
Posted: at 18-12-2009 03:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- lyinka at 18-12-2009 05:00 PM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 18-12-2009 05:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 18-12-2009 06:27 PM (14 years ago)
(m)
FUNNY JOKE
Posted: at 18-12-2009 06:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 18-12-2009 06:33 PM (14 years ago)
(m)
passing
Posted: at 18-12-2009 06:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- damover at 25-01-2010 02:29 PM (14 years ago)
(m)
my number u dey so? e don tey ooo? how things dey go?
Posted: at 25-01-2010 02:29 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- adedupcy at 25-01-2010 02:52 PM (14 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 25-01-2010 02:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bilak at 26-01-2010 12:32 PM (14 years ago)
(f)
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
Posted: at 26-01-2010 12:32 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- collins91 at 19-10-2011 08:23 PM (12 years ago)
(m)
 Shocked Shocked
Posted: at 19-10-2011 08:23 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]