brightossy at 4-06-2015 09:52 AM (9 years ago) (m)
(Bad Mood) Jossy sat in a bar and was very moody. Tossy his brother goes over and asks; 'Jossy, wetin happen?’. A very sad looking Jossy replied: ‘I borrow Ajanni N2million to do facial surgery, and now I no fit recognize am to collect my money back'. Abeg make una help us look for Ajanni.
Post Reply
Posted: at 4-06-2015 09:52 AM (9 years ago) | Gistmaniac
justmak at 4-06-2015 10:11 AM (9 years ago) (m)
make I no talk first but I d vex sha
general overseer
Posted: at 4-06-2015 10:11 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply zeigbo at 5-06-2015 05:43 PM (9 years ago) (m)
make im go meet the association of cattle rearer im go see am
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 5-06-2015 05:43 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
anybody wey see dat aboki ajanni make im tell ram to bring my money...or else I go sell all im cattle give Buhari..as Buhari don dey work now and im dey tif,, sorry make enuf money
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 6-06-2015 07:04 PM (9 years ago) | Hero
Reply brightossy at 7-06-2015 05:23 PM (9 years ago) (m)
Jossy u suppose dey moody
Posted: at 7-06-2015 05:23 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
see advise....bcuz u too dey owe me dat why u dey say make I dey moody....no think say I forget ur own cuz I go come for u later.....
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 7-06-2015 07:05 PM (9 years ago) | Hero
Reply brightossy at 7-06-2015 09:47 PM (9 years ago) (m)
hahahaha, u no happy as i raise ur profile with 2M? Owite boy
Posted: at 7-06-2015 09:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply omomarty at 9-06-2015 10:43 PM (9 years ago) (f)
na where jossy take see 2 million naira? he get 5 naira talkless say 2 million?
abeg guy if you nor get better joke to post for hia then rest
Posted: at 9-06-2015 10:43 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
hahahaha, u no happy as i raise ur profile with 2M? Owite boy
no be only my profile...u also raise my house join......guy forget story and pay me the money wey I lend u during ur marriage
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 11-06-2015 05:37 AM (9 years ago) | Hero
Reply
na where jossy take see 2 million naira? he get 5 naira talkless say 2 million? abeg guy if you nor get better joke to post for hia then rest
na true u talk.....I no get 5naira...I dey like my mony in #1000 note....anywayz u don dey get upgrade ur sence now....keep it up
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 11-06-2015 05:41 AM (9 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 21-06-2015 07:46 PM (9 years ago) (m)
so na u borrow this money for im wedding no wonder
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 21-06-2015 07:46 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply zeigbo at 21-06-2015 07:48 PM (9 years ago) (m)
so na u borrow this money for im wedding no wonder
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 21-06-2015 07:48 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
stop wondering......na me borrow am the money
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 22-06-2015 04:54 AM (9 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 25-06-2015 08:08 PM (9 years ago) (m)
poor u
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 25-06-2015 08:08 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply brightossy at 26-06-2015 10:29 AM (9 years ago) (m)
jossy, My video catch u using hand to chop rice for my wedding
Posted: at 26-06-2015 10:29 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
mumu......u cover ur wedding with video......even rakelly wey come the wedding say na garri and sugar dem share for the wedding
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 26-06-2015 03:51 PM (9 years ago) | Hero
Reply brightossy at 27-06-2015 05:32 PM (9 years ago) (m)
Sharap, u wan confuse ppl sey u no come?
Posted: at 27-06-2015 05:32 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply rakelly at 27-06-2015 08:43 PM (9 years ago) (f)
Jossy mind your nyash and brightoosy no mind that boy
Posted: at 27-06-2015 08:43 PM (9 years ago) | Hero
Reply nametalkam at 28-06-2015 06:58 AM (9 years ago) (m)
hahaha, see vexing matter
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 28-06-2015 06:58 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply zeigbo at 28-06-2015 06:19 PM (9 years ago) (m)
huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 28-06-2015 06:19 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply