The tea party (Page 2)

Date: 16-12-2009 3:56 pm (15 years ago) | Author: Adesulu James
1 [2]
- teeco at 17-12-2009 05:47 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 17-12-2009 05:44 PM
the no 2. in my top 50 ranking

tell me her name make i see if i fit free her for you Grin

Posted: at 17-12-2009 05:47 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 17-12-2009 06:08 PM (15 years ago)
(m)
i no go call her name here make pple no come see am. i no get ur naija no i 4 call u now.

Posted: at 17-12-2009 06:08 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 17-12-2009 07:43 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: coolguys235 on 17-12-2009 02:42 PM
hmmmm oga kris ...this ur pics   Grin Grin
na when i dey 3 years old be that..... Grin
Posted: at 17-12-2009 07:43 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sheenor at 17-12-2009 11:24 PM (15 years ago)
(m)
braa!

Posted: at 17-12-2009 11:24 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 18-12-2009 02:27 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 17-12-2009 07:43 PM
Quote from: coolguys235 on 17-12-2009 02:42 PM
hmmmm oga kris ...this ur pics   Grin Grin
na when i dey 3 years old be that..... Grin

Posted: at 18-12-2009 02:27 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 18-12-2009 02:29 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 17-12-2009 07:43 PM
Quote from: coolguys235 on 17-12-2009 02:42 PM
hmmmm oga kris ...this ur pics   Grin Grin
na when i dey 3 years old be that..... Grin
u wowo die 4 dis pic n

Posted: at 18-12-2009 02:29 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- xter at 18-12-2009 04:20 AM (15 years ago)
(m)
how cups u don drink jsexy

Posted: at 18-12-2009 04:20 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- deguzman at 18-12-2009 08:49 AM (15 years ago)
(m)
yuck
Posted: at 18-12-2009 08:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 18-12-2009 11:03 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 17-12-2009 06:08 PM
i no go call her name here make pple no come see am. i no get ur naija no i 4 call u now.

check your mail I don send am for you

Posted: at 18-12-2009 11:03 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions