ironlady at 16-03-2009 02:58 PM (16 years ago) (f) DO U HAVE PROBS WITH DIS CHIE U LIKE SAYING??
my sister my rival help me ask am o, na im make me dey call am tuface, na only 4 im mind d thing be him identity HEHEH!!TUFACE TOO DEY SAY CHIE TOO I NOTICE HIS NICKNAME IS TUFACE NOW....
@OMO.....AM FINE OO N U? Posted: at 16-03-2009 02:58 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 02:58 PM (16 years ago) (m) IPHIE...KWN WAT AM CAPABLE OF TURNING U INTO ....ABRAKABA.....RESULT...AM STILL TINKING..DONT PROVOKE ME Posted: at 16-03-2009 02:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:00 PM (16 years ago) (f) U WEY NO SABI CALL D ABRAKABRA SELF Posted: at 16-03-2009 03:00 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:00 PM (16 years ago) (m) WITHCH NO GREET ME DIS MORNING...AM GOOD...HV U BEEN SMILING 2DAY..IF NOT LET ME .....MAKE U SMILE RIGHT AWAY... Posted: at 16-03-2009 03:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:01 PM (16 years ago) (f) HAVE BEEN OKAYY OO HAVE BEEN SMILING NO WORRY Posted: at 16-03-2009 03:01 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:06 PM (16 years ago) (m) E YA..U DON MISS Posted: at 16-03-2009 03:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:07 PM (16 years ago) (f) E YA..U DON MISS
WETIN I MISS OO TELL ME Posted: at 16-03-2009 03:07 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:09 PM (16 years ago) (m) I 4 DON MAKE U SWIM E AIR,WAKA 4 FIRE,LAUGH WITH UR EARS....SHUO Posted: at 16-03-2009 03:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:11 PM (16 years ago) (f) I 4 DON MAKE U SWIM E AIR,WAKA 4 FIRE,LAUGH WITH UR EARS....SHUO
OK THEN I NO WAN WAKA 4 FIRE I NO WAN BURN LAUGH WITH EARS IS IN POSSIBLE..... Posted: at 16-03-2009 03:11 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:23 PM (16 years ago) (m) DAT IS Y AM OMATSEYE.... Posted: at 16-03-2009 03:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:24 PM (16 years ago) (f) IC CONTINUE BE OMOATSEYE Posted: at 16-03-2009 03:24 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:26 PM (16 years ago) (m) SO WHAT DO U WANT FROM ME? Posted: at 16-03-2009 03:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:50 PM (16 years ago) (f) NUFFIN JUST BE URSELF Posted: at 16-03-2009 03:50 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:51 PM (16 years ago) (m) ok..am very dangerous ,harmful hazard,very hot,and bombastic... Posted: at 16-03-2009 03:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:52 PM (16 years ago) (f) U WISH U HAD ALL THOSE Posted: at 16-03-2009 03:52 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:57 PM (16 years ago) (m) chie...but no make me unleach my 4k47 Posted: at 16-03-2009 03:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 16-03-2009 03:57 PM (16 years ago) (f) RELEASE AM NOW I OWE U Posted: at 16-03-2009 03:57 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 03:59 PM (16 years ago) (m) gurl ...u tink say u b iron? Posted: at 16-03-2009 03:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 16-03-2009 04:08 PM (16 years ago) (f) u dey fear challenge Posted: at 16-03-2009 04:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 04:11 PM (16 years ago) (m) IPIE...CHIE...ADVICE UR SISTER OO Posted: at 16-03-2009 04:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |