Assertive Naija Woman (Page 5)

Date: 02-09-2007 11:15 pm (17 years ago) | Author: King Samuel O Dguy
1 2 3 4 [5] 6 7
- omatseye at 17-03-2009 12:18 PM (16 years ago)
(m)
u call me bad belle...ofio....u c say na small time u get...becos na obituary pic b dat...LOL
Posted: at 17-03-2009 12:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 12:22 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 17-03-2009 12:18 PM
u call me bad belle...ofio....u c say na small time u get...becos na obituary pic b dat...LOL
u don check ur own very well? the think look like, "GONE TOO SOON "Good bye , our dearest colleague"
Posted: at 17-03-2009 12:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 12:39 PM (16 years ago)
(m)
U C 4 LAGOS....HW DEM TAKE STICKERS FINISHED LAGOS POVERTY....NA DAT UR PROFILE PIC REPRESENT SORRY COME 2MORRY NO CREDIT 2DAY....ABI NA D WAN WHERE SAY LOOKING  TROBLE NOT HERE CHK ANODA DOOR....INSTEAD OF ALL THESE STICKERS WETIN DEM JUST NEED 2 DO NA TO PUT UR PROFILE PIC  DERE DOOR...LOL 2 B CONTINUE ON REQUEST....
Posted: at 17-03-2009 12:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 12:53 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 17-03-2009 12:39 PM
U C 4 LAGOS....HW DEM TAKE STICKERS FINISHED LAGOS POVERTY....NA DAT UR PROFILE PIC REPRESENT SORRY COME 2MORRY NO CREDIT 2DAY....ABI NA D WAN WHERE SAY LOOKING  TROBLE NOT HERE CHK ANODA DOOR....INSTEAD OF ALL THESE STICKERS WETIN DEM JUST NEED 2 DO NA TO PUT UR PROFILE PIC  DERE DOOR...LOL 2 B CONTINUE ON REQUEST....
Continue na! since u be IBM typewriter!
Posted: at 17-03-2009 12:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 01:36 PM (16 years ago)
(m)
PAY TAX B4 I CONTINUE...
Posted: at 17-03-2009 01:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 01:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 17-03-2009 01:36 PM
PAY TAX B4 I CONTINUE...
u for just tell me say u dey find money to buy ewa aganyin and bread, instead of asking fr tax, I send u message?
Posted: at 17-03-2009 01:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 02:16 PM (16 years ago)
(m)
na ppl like u fasola dey give 7k 2 go back 2 village....
Posted: at 17-03-2009 02:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 17-03-2009 02:23 PM (16 years ago)
(f)
omatseye, y e b say na evrybody yash u dey smell, na wa 4 u o,

fine boy no pimples like u, try relax o u knw say u get RBB no go kill yaself o
Posted: at 17-03-2009 02:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 02:41 PM (16 years ago)
(m)
degreatest wan try luck 4 where i dey na....i wan show am say 4 warri we no dey cry wen rice no reach us 4 party....
Posted: at 17-03-2009 02:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 17-03-2009 03:49 PM (16 years ago)
(m)
shuo u be warri guy? make i but my hand set 4 pocket first
Posted: at 17-03-2009 03:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 04:16 PM (16 years ago)
(m)
yeye....
Posted: at 17-03-2009 04:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 17-03-2009 04:17 PM (16 years ago)
(f)
lolsz
Posted: at 17-03-2009 04:17 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 17-03-2009 04:38 PM (16 years ago)
(m)
chie..
Posted: at 17-03-2009 04:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 17-03-2009 05:01 PM (16 years ago)
(f)
wetin do u
Posted: at 17-03-2009 05:01 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 17-03-2009 05:07 PM (16 years ago)
(m)
witch no do me
Posted: at 17-03-2009 05:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 17-03-2009 11:42 PM (16 years ago)
(f)
i dey ask u na
Posted: at 17-03-2009 11:42 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Emmanuel4christ at 17-03-2009 11:49 PM (16 years ago)
(m)
una pele 4 here ooo
Posted: at 17-03-2009 11:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 17-03-2009 11:49 PM (16 years ago)
(f)
how u dey emma
Posted: at 17-03-2009 11:49 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- fengintin at 17-03-2009 11:51 PM (16 years ago)
(m)
E b lyk say ironlady lyk omatseye! !
Posted: at 17-03-2009 11:51 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- fengintin at 17-03-2009 11:56 PM (16 years ago)
(m)
Dis one wey na only una 2 dominate dis page.
Posted: at 17-03-2009 11:56 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7

Featured Discussions