dickman2 at 11-08-2015 08:30 AM (9 years ago) (m) hungry people..oya make una kill una self for 10k.. Posted: at 11-08-2015 08:30 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sundayemma at 11-08-2015 09:41 AM (9 years ago) (m) This is a very good idea keep it up Posted: at 11-08-2015 09:41 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Marah001 at 11-08-2015 12:39 PM (9 years ago) (m) Whaoooow let go there Posted: at 11-08-2015 12:39 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Donchijoz at 11-08-2015 12:43 PM (9 years ago) (m) PolitixGuru keep on Posted: at 11-08-2015 12:43 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
winace at 11-08-2015 01:18 PM (9 years ago) (f) I think I want to win it wen its 100k. Lolsss. Nice one naijapals. E remain make una give us old members somethg. We don try. Posted: at 11-08-2015 01:18 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osarobo62 at 11-08-2015 02:18 PM (9 years ago) (m)  e be like say some people don hire area boys to help dem write comments for here......see as dia numbers dey jump overnight Posted: at 11-08-2015 02:18 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Ok nau, let go dere... Posted: at 11-08-2015 03:46 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nice one, I don't knw all this while, keep it up Posted: at 11-08-2015 04:50 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Nice one, I like this Posted: at 11-08-2015 05:47 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
owoeyef1 at 11-08-2015 07:49 PM (9 years ago) (m) hmmmm Posted: at 11-08-2015 07:49 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
danhot at 11-08-2015 08:34 PM (9 years ago) (m) If na traffic u want, allow more freedom of expression @amin Posted: at 11-08-2015 08:34 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
OlasubomiD at 11-08-2015 10:00 PM (9 years ago) (f) As in, serious over night jumping.. Posted: at 11-08-2015 10:00 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gogoman at 11-08-2015 10:27 PM (9 years ago) (m) we go chop this money Posted: at 11-08-2015 10:27 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
chealseafc at 11-08-2015 10:32 PM (9 years ago) (m) Reply |
chealseafc at 11-08-2015 10:34 PM (9 years ago) (m) Reply |
chealseafc at 11-08-2015 10:37 PM (9 years ago) (m) Admin you mean to say US$10,000?
no na £10,000. Posted: at 11-08-2015 10:37 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shaddybaby at 11-08-2015 11:55 PM (9 years ago) (f) Politicxguru u no dey sleep? Posted: at 11-08-2015 11:55 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shaddybaby at 12-08-2015 12:07 AM (9 years ago) (f) Politicxguru u no dey sleep?
abi u dey use battery lol... Posted: at 12-08-2015 12:07 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chealseafc at 12-08-2015 02:22 AM (9 years ago) (m) Politicxguru u no dey sleep?
ask am oh. very desperate boy. though i don tell am say na joke naijapals dey joke oh. Posted: at 12-08-2015 02:22 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chealseafc at 12-08-2015 02:24 AM (9 years ago) (m) hungry people..oya make una kill una self for 10k..
see competition na. u no trust naija pple. even if na ordinary #1k, guys must fight for am. Posted: at 12-08-2015 02:24 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |