Spatacuss at 16-08-2015 04:52 PM (9 years ago) (m)
Poster when u go tell us how the poor masses go get maners from heaven instead of all this wasted news about Celebrities wey 80percent of their apearance na fake?
Posted: at 16-08-2015 04:52 PM (9 years ago) | Upcoming
see wahala for 10k...so naija hard like this..see fight for just 10k ..which is 40euro dey make people dey fool themself..see that politicaguru or wetin be that name..u turn here to office just because of 10k...u see how u just show your poverty to world..man go look for work stop fooling self for 10k...who knows if them go give u that self..because this people working here are like nigeria goverment..after the story go change..
Posted: at 16-08-2015 06:36 PM (9 years ago) | Addicted Hero

chealseafc at 16-08-2015 08:39 PM (9 years ago) (m)
Quote from: dickman2 on 16-08-2015 06:36 PM
see wahala for 10k...so naija hard like this..see fight for just 10k ..which is 40euro dey make people dey fool themself..see that politicaguru or wetin be that name..u turn here to office just because of 10k...u see how u just show your poverty to world..man go look for work stop fooling self for 10k...who knows if them go give u that self..because this people working here are like nigeria goverment..after the story go change..
you no go kill me with laugh. the guy dey do night vigil for #10k
Posted: at 16-08-2015 08:39 PM (9 years ago) | Gistmaniac
chealseafc at 16-08-2015 08:40 PM (9 years ago) (m)
Quote from: Ehgro on 16-08-2015 04:52 PM
Poster when u go tell us how the poor masses go get maners from heaven instead of all this wasted news about Celebrities wey 80percent of their apearance na fake?
well said man. they are always interested in useless news.
Posted: at 16-08-2015 08:40 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Spatacuss at 16-08-2015 11:29 PM (9 years ago) (m)
Quote from: dickman2 on 16-08-2015 06:36 PM
see wahala for 10k...so naija hard like this..see fight for just 10k ..which is 40euro dey make people dey fool themself..see that politicaguru or wetin be that name..u turn here to office just because of 10k...u see how u just show your poverty to world..man go look for work stop fooling self for 10k...who knows if them go give u that self..because this people working here are like nigeria goverment..after the story go change..
Make una leave wasted generation alone ooooo cus na him workshorp be this, 2morrow him coments go reach 2500 and him go soon be celebrity for this site abeg make u free the guy like Tery G
Posted: at 16-08-2015 11:29 PM (9 years ago) | Upcoming