John the baptist was in the bush ,wearing rag, eating locust and preaching the true word of repentance. Today Nigerian Pastors are ... in mansions living large Posted: at 29-09-2015 09:42 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Airstrip complete with power grid in the way...
abi o Posted: at 29-09-2015 09:43 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Una no no say dis earth na im be heaven and hell... Una dey wait to go heaven, una go wait tire....
no mind dem Posted: at 29-09-2015 09:43 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
God's work in progress.......Money speaking
i tell u Posted: at 29-09-2015 09:43 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
God's work in progress.......Money speaking
for sure Posted: at 29-09-2015 09:45 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nice carry go
indeed my bro Posted: at 29-09-2015 09:45 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make dem dey carry go
for sure Posted: at 29-09-2015 09:46 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
One truth is dat... One can't finish the building of religious centres. Everyday, you will see sth to add
u r right Posted: at 29-09-2015 09:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yes but I won't be surprise if criteria is that one must be an RCCG member as that is the case most of the time. Lands in that camp only sold to members and such member must be a tithe paying one with an approval from his/her zonal pastor.
true Posted: at 29-09-2015 09:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Comment the things wey u dey comment before... Ok
simple Posted: at 29-09-2015 09:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the thing tire me oo
me sef o Posted: at 29-09-2015 09:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
For the church alone..
e no make sense na Posted: at 29-09-2015 09:51 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
me sef no fit believe my ears. That money go fit help many ppl
i dey tell u o Posted: at 29-09-2015 09:52 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wetin buhari wan probe? The money no be govt money naa...
e tire me o Posted: at 29-09-2015 09:53 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahaha, holy money indeed
e funny me too Posted: at 29-09-2015 09:53 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
These are serious questions begging for answers...
we go answer am Posted: at 29-09-2015 09:53 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Am telling yyou. With all these money they are making...
abi o Posted: at 29-09-2015 09:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
We still dey wait for ur comment oo
LOL.. keep waiting Posted: at 29-09-2015 09:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Me i no knw wetin to talk for inside dis matter. The thing confuse me oo
e confuse me join Posted: at 29-09-2015 09:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Comment anything u like na
LOL... he go comment Posted: at 29-09-2015 09:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |