NaijaPals stil want do PDP wit thier staf ELCHYMO... nawawo 4 u idiot poster.. if u like ban me again, truth must be said
well said bro Posted: at 30-09-2015 03:37 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
So sad
very very sad Posted: at 30-09-2015 03:37 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Naijapal,is it d Admin or system error dat banned me 4 the past 1months?Abeg mke u guys luk into una mata o,nah dis forum I tke dey gbadun myslf wit pple comment bt una wan cme use una reggae spoil my blues.bt all d same una no reach,shout out 2 everybdy on dis forum.Most xpecialy "Beneno,Dareper,Winace,politicsguru,Elchymo,papadip nd Ajanni.
it should be system error Posted: at 30-09-2015 03:38 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Naijapals! Banning people anyhow.
system error bro Posted: at 30-09-2015 03:38 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sorry case RIP
no mind the idiot wey go kill himself Posted: at 30-09-2015 03:39 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I no even want pity am self
same here o Posted: at 30-09-2015 03:39 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I only pity his parent
naso, me sef pity dem Posted: at 30-09-2015 03:40 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pls tell the guy ooo He want do notice me
no mind am Posted: at 30-09-2015 03:40 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Keffejude at 30-09-2015 03:40 PM (8 years ago) (m) Elenu!! Even spiderman no go risk DAT kind stunt. RIP anyways. Now e fit tk selfie with deve 4 hellfire jacuzzi Posted: at 30-09-2015 03:40 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
My Bro.... Thats just the plain TRUTH about the matter They have refused to count all my comment since last FRI All I see is reduction no increase
eyaaa, kpele Posted: at 30-09-2015 03:40 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I only pity his parent for that matter
tthats it Posted: at 30-09-2015 03:41 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Trueyarn welcome back home..... Admin are not helping matter at all ooo they just dey do anyhow
its a system error, it happened to me too Posted: at 30-09-2015 03:42 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Its bcos they want to make their STAFF Elchymo and co to win this month and deprived people like us the Gistmania-Cake
h,mmmmmmmmmmmmmmmmmmm, no think am o Posted: at 30-09-2015 03:42 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Stupid oyibo boy. Tomorrow is pregnant.
he never knew that Posted: at 30-09-2015 03:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
winace at 30-09-2015 04:18 PM (8 years ago) (f) Naijapal,is it d Admin or system error dat banned me 4 the past 1months?Abeg mke u guys luk into una mata o,nah dis forum I tke dey gbadun myslf wit pple comment bt una wan cme use una reggae spoil my blues.bt all d same una no reach,shout out 2 everybdy on dis forum.Most xpecialy "Beneno,Dareper,Winace,politicsguru,Elchymo,papadip nd Ajanni.
. Shout out to u to bro. Naijapals dey select who dem wan give their money. Dem forget say no be everybody dey fight to get dis money. I notice they ban so many pple wit out any reason cus they already have d pple they want to give their money to. Posted: at 30-09-2015 04:18 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 30-09-2015 04:19 PM (8 years ago) (m) poeple comment now for the love of money..this site is dead..we join this site seven years ago with the love of naija..but today people join for the love of money.take a look at all the topic now ..just 4 people takeover all the pages..is time admin need to stop this money madness..all old school don run away from here..lazy boys and girls here..make una go look for job oooh.. Posted: at 30-09-2015 04:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
winace at 30-09-2015 04:19 PM (8 years ago) (f) D boy stupidity don land am for motuary. Posted: at 30-09-2015 04:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
gogoman at 30-09-2015 04:33 PM (8 years ago) (m) them say selfie kill pass shark Posted: at 30-09-2015 04:33 PM (8 years ago) | Grande Master | |
Reply |
rara4romSA at 30-09-2015 05:52 PM (8 years ago) (f) its funny but not funny Posted: at 30-09-2015 05:52 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dareshola at 30-09-2015 06:59 PM (8 years ago) (m) died on active service. selfie hero. enjoy the fire. Posted: at 30-09-2015 06:59 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |