died on active service. selfie hero. enjoy the fire. abi o... very funnny Posted: at 30-09-2015 07:13 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
. Shout out to u to bro. Naijapals dey select who dem wan give their money. Dem forget say no be everybody dey fight to get dis money. I notice they ban so many pple wit out any reason cus they already have d pple they want to give their money to.
i just dey laugh u Posted: at 30-09-2015 07:14 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
poeple comment now for the love of money..this site is dead..we join this site seven years ago with the love of naija..but today people join for the love of money.take a look at all the topic now ..just 4 people takeover all the pages..is time admin need to stop this money madness..all old school don run away from here..lazy boys and girls here..make una go look for job oooh..
na wa to u o... e dey vex you abi??kpele Posted: at 30-09-2015 07:14 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
D boy stupidity don land am for motuary. over stupidity Posted: at 30-09-2015 07:15 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
them say selfie kill pass shark
they are right Posted: at 30-09-2015 07:15 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
its funny but not funny
i dey tell u Posted: at 30-09-2015 07:16 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SOGaiya at 30-09-2015 07:22 PM (9 years ago) (m) Transcode error boy Posted: at 30-09-2015 07:22 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
PaskyWosky at 30-09-2015 07:25 PM (9 years ago) (m) death with effizzy...a thousand ways to die Posted: at 30-09-2015 07:25 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Trueyarn at 30-09-2015 07:36 PM (9 years ago) (m) @winace d mata tire me o,its high tym dia shud stat 2 undastand dat dis dia puff puff moni no be wetin dey cari person cme dis forum. Posted: at 30-09-2015 07:36 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Trueyarn at 30-09-2015 07:40 PM (9 years ago) (m) @dareper nd franklinseyea,tanks bruh.mke all d admin members go luk bush.dia no jst dey try @ all,wateva it is,dia shud jst fix it.We're not hia bcos of dia dough. Posted: at 30-09-2015 07:40 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 30-09-2015 07:42 PM (9 years ago) (f) please admin help me fill in the blank space ---------------g Posted: at 30-09-2015 07:42 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tyahaya at 30-09-2015 08:44 PM (9 years ago) (m) Dumb way to go. Posted: at 30-09-2015 08:44 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dumb way to go.
i dey tell u Posted: at 30-09-2015 10:39 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Transcode error boy
no mind am Posted: at 30-09-2015 10:40 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
death with effizzy...a thousand ways to die
he died foolishly Posted: at 30-09-2015 10:40 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@winace d mata tire me o,its high tym dia shud stat 2 undastand dat dis dia puff puff moni no be wetin dey cari person cme dis forum.
speechless about una matter Posted: at 30-09-2015 10:40 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@dareper nd franklinseyea,tanks bruh.mke all d admin members go luk bush.dia no jst dey try @ all,wateva it is,dia shud jst fix it.We're not hia bcos of dia dough.
i just dey laugh sha Posted: at 30-09-2015 10:41 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
please admin help me fill in the blank space ---------------g
dem dey come Posted: at 30-09-2015 10:41 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
please admin help me fill in the blank space ---------------g
dem dey come Posted: at 30-09-2015 10:41 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
He went too far... Posted: at 30-09-2015 11:02 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |