Diezani Alison-Madueke Triggered Suspicion When She Offered To Pay N3.7BN Cash On Her London House; (Page 3)

Date: 06-10-2015 7:48 am (9 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3]
- mary11 at 8-10-2015 03:57 PM (9 years ago)
(m)
Na all these things dey make me dey vex
Why one person go steal money like this come on that's too much

Posted: at 8-10-2015 03:57 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- allenspike at 18-10-2015 04:18 PM (9 years ago)
(m)
the matter never clear for her eye, dem go deal with this woman with swag

Posted: at 18-10-2015 04:18 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- allenspike at 21-10-2015 06:15 PM (9 years ago)
(m)
she tink say she dey nigeria, eyaa sorry 4 u. me jst dey wait 4 more proof to sentence her...

Posted: at 21-10-2015 06:15 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- allenspike at 22-10-2015 12:52 AM (9 years ago)
(m)
Yes Alison is corrupt, but all those oyinbo ppl God punish all of una.....

Posted: at 22-10-2015 12:52 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions