


@DirtyKid which kind Virgotinity?

u need to see am oo, My V still get original label and seal from my fed govt wey be my mama. as the tag be from origin na so e still dey like that very large V

yeye man i be small pikin if u knew how small i am u would slap urself. . .lolz
I don tell u finish, no spoil my capital (V)..... beside na d last tin among my many list to do mysef be dat ( SLAP ).. if u like be baby sitter, wey u sabi type ur name with keyboard, still know say ur pretty dey instinct , na lie i no fit slap myself.. say wetin happen

Posted: at | |