KleverC at 2-04-2010 03:05 PM (15 years ago) (m) fear don catch me
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 2-04-2010 03:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahaha.......14inches wetin women do u..
Ol boy, abeg tell me when you wake up from the back of that volks. The woman wey you chop hin yam for credit dey lookf or una, God don catch you, na you donyonpringyo she go pull !!!! 14_Inches Posted: at 2-04-2010 07:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Any woman who pull my KILISHI, na suicide she wan comit. Na wiv ma hand I go kill am. That thingy dey pain person fa  14_Inches Posted: at 2-04-2010 08:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
KleverC at 2-04-2010 11:35 PM (15 years ago) (m) sori ehh
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 2-04-2010 11:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Seyolat at 3-04-2010 12:12 AM (15 years ago) (m) na wa o...na by force? Posted: at 3-04-2010 12:12 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
men for suffer die
I don insure the ABUJA part of my body. No woman go pull am anyhow, na insurance go suffer the loss !!!!!!! 14_Inches Posted: at 21-05-2010 08:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Why no woman talk for all these accusations and counter accusations, abi dem dey fear to defend themselves?  14_Inches Posted: at 27-05-2010 08:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Just passing and searching !!!! 14_Inches Posted: at 11-06-2010 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bizzygal at 11-06-2010 12:23 PM (14 years ago) (f) my joke of d day.....................
Thank you my guys. See wetin I mean. Na God saved us make we come to this world as men. Imagine that !!! Women are very wicked. If u are a man and you loose ya job pere, Ya eyes go see wen. She fit even carry man/boyfriend come shag for on top of ya matrimonial bed sef. If I come to this world 1 million times na man I go be. I hope God dey hear my request sha, it better to comit suuu, than to dey under women control, it is an abomination. 14_Inches We women are also proud to be female. Posted: at 11-06-2010 12:23 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
THANK GOD FOR THAT BUT THIS NA FOTO COPY Posted: at 11-06-2010 12:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
brizio at 12-06-2010 12:39 AM (14 years ago) (m) who photocopy wat again? Posted: at 12-06-2010 12:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i don't agree with u. behind every successful man there's a women. remeber every body has somethi  ng to contributes There is a new version to yur proverb bro, Behind a successfull man, there are millions of women as obstacles, only God saw him tru!!! Women, like their names suggests are "woe unto men" according to some Greek translation!!!! Anyone who has really seen the other side of women would bare me witness, they are the worst enemy men can have.. 14_Inches Women as their name suggests that they are: Men with Womb. Womb Man. Posted: at 12-06-2010 01:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Any woman who pull my KILISHI, na suicide she wan comit. Na wiv ma hand I go kill am. That thingy dey pain person fa  14_Inches Unfortunately, you are talking about things that does not exists Men are currently ruling the world. Women do not rule the world. Men do rule the world and this is what they are doing to women below: Posted: at 12-06-2010 01:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
add12 at 12-06-2010 03:31 AM (14 years ago) (m) If women rules the world all men will be slave , Cos no like to work dey luv money $ sxx,dey will manipulate man to thre own satisfaction. Tnk God say dey no rull us ooooo..... Posted: at 12-06-2010 03:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
deguzman at 12-06-2010 11:07 AM (14 years ago) (m) gago Posted: at 12-06-2010 11:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@talkandsave__Hahaha! I dey feel you...Women can't rule over men cos we are the HEAD and never the tail... Posted: at 12-06-2010 12:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Don-ziggy at 12-06-2010 04:52 PM (14 years ago) (m) tight Posted: at 12-06-2010 04:52 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
really? Posted: at 12-06-2010 05:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
x2jay at 12-06-2010 06:03 PM (14 years ago) (m) I fit die...thank God say No be woman dey rule.......dem too wicked. Posted: at 12-06-2010 06:03 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hahaha___You nor get Liver? We are the HEAD and never the tail Posted: at 12-06-2010 06:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |