OAU SUG President Beats Up Bus Driver He Accused Of Stealing (Photos) (Page 2)

Date: 03-12-2015 6:16 am (9 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- gogoman at 3-12-2015 06:29 PM (9 years ago)
(m)
SUG and AGBERO   na same same
Posted: at 3-12-2015 06:29 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- okatee at 4-12-2015 11:42 AM (9 years ago)
(m)
@Haso112, u no know d meanin of death na e mak u dey tok lyk dis. shebi prince audu abubakar dey ok nd fit b4 him die. death dey cum anytym.
Posted: at 4-12-2015 11:42 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 4-12-2015 11:45 AM (9 years ago)
(m)
i jst pity dat sug Presido, he ever know wetyn him cause nw, park workerz wen dem b agbero. na those innocent students wen no know anytyn i dey pity now.
Posted: at 4-12-2015 11:45 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ayodun1 at 4-12-2015 11:46 AM (9 years ago)
(m)
Omo... See face" Serve him right if he truly stole but if not.... God go fight for am.

Posted: at 4-12-2015 11:46 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bohlah at 10-12-2015 08:34 PM (9 years ago)
(m)
This is surely going to cause gbege. I trust NURTW, dem no go gree for this matter. Na fight to finish

Posted: at 10-12-2015 08:34 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moralemike07 at 7-01-2016 04:18 AM (9 years ago)
(m)
Ordinary SUG president. What if you were made the governor?
Posted: at 7-01-2016 04:18 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions