Adaeze Yobo Praises Mum For Her Reaction To John Fashanu’s Bad Press Release (Page 2)

Date: 05-12-2015 8:58 am (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- dickieponga at 7-12-2015 06:35 PM (8 years ago)
(m)
Attention seekers...Who gives a toss about dis old dog..
Make she go siddon..
Posted: at 7-12-2015 06:35 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 7-12-2015 06:37 PM (8 years ago)
(m)
Naija women dese days no no d meaning of dignity...
Posted: at 7-12-2015 06:37 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 7-12-2015 07:37 PM (8 years ago)
(m)
Na ur mama bizness not urs so stay out of it, abi u dey dere wen dem dey poke..?
U mind ur own relationship and stop interfering in odas people bizness cos nottin concern u...
Na ur mama pick am no be u...
Show respect for urself and keep quiet, have some dignity...
Posted: at 7-12-2015 07:37 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Ayodun1 at 9-12-2015 10:23 AM (8 years ago)
(m)
Good of her...

Posted: at 9-12-2015 10:23 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moralemike07 at 5-01-2016 10:11 PM (8 years ago)
(m)
So una family na only footballers una dey follow?
Posted: at 5-01-2016 10:11 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]