Just2Sexy, Coolguy, Khristiantus, Xter & Add12 In Picture (Page 10)

Date: 09-01-2010 9:22 am (14 years ago) | Author: Teeco Designer
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 14
- add12 at 18-01-2010 06:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 18-01-2010 06:47 PM
Quote from: add12 on 18-01-2010 06:44 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2010 06:42 PM
Quote from: add12 on 18-01-2010 06:41 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2010 06:37 PM
Quote from: add12 on 18-01-2010 06:36 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2010 06:30 PM
you wey get M C (Master of Craze) Degree for craze....  Grin
u 1st na
me first?... e be like say you fit sell elubo for BRT lane abi?..
Grin Grin sorry i suppose to vex na  Angry Angry Angry Angry Angry
hahahahahahahaha.... Grin
oya vex again make i see.... Grin
Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
see as your face be sef.... Grin
like ur oun abi
Posted: at 18-01-2010 06:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 18-01-2010 07:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: escavate on 18-01-2010 11:39 AM
@just2sexy  o boy how far, it's been quite a while

Guy i dey oh. We no dey see u again na

Posted: at 18-01-2010 07:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 19-01-2010 09:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: add12 on 18-01-2010 06:44 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2010 06:42 PM
Quote from: add12 on 18-01-2010 06:41 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2010 06:37 PM
Quote from: add12 on 18-01-2010 06:36 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2010 06:30 PM
you wey get M C (Master of Craze) Degree for craze....  Grin
u 1st na
me first?... e be like say you fit sell elubo for BRT lane abi?..
Grin Grin sorry i suppose to vex na  Angry Angry Angry Angry Angry
hahahahahahahaha.... Grin
oya vex again make i see.... Grin
Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry

drink battery water Grin

Posted: at 19-01-2010 09:54 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jenny88 at 19-01-2010 12:32 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: teeco on 18-01-2010 03:05 PM
Quote from: jenny88 on 18-01-2010 03:01 PM
na tecco dey 4 the middle.......................

you dey craze Grin Grin Grin
i just talk my mind............... no be me and u dey crazy d same time Grin Grin Grin
Posted: at 19-01-2010 12:32 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- zolazola at 19-01-2010 01:57 PM (14 years ago)
(m)
so fine chikala like you sef dey craze
hah wonders shall never end
Posted: at 19-01-2010 01:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-01-2010 02:00 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: zolazola on 19-01-2010 01:57 PM
so fine chikala like you sef dey craze
hah wonders shall never end
huh?... zolazola... this one na wahala o. Lips Sealed
Posted: at 19-01-2010 02:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- zolazola at 19-01-2010 02:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-01-2010 02:00 PM
Quote from: zolazola on 19-01-2010 01:57 PM
so fine chikala like you sef dey craze
hah wonders shall never end
huh?... zolazola... this one na wahala o. Lips Sealed
serious one imagine seeing a fine omoge you wan
go spin, the next thing you hear nah craze yearn Grin Grin Grin
Posted: at 19-01-2010 02:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jenny88 at 19-01-2010 02:43 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: zolazola on 19-01-2010 02:02 PM
Quote from: Kristiantus on 19-01-2010 02:00 PM
Quote from: zolazola on 19-01-2010 01:57 PM
so fine chikala like you sef dey craze
hah wonders shall never end
huh?... zolazola... this one na wahala o. Lips Sealed
serious one imagine seeing a fine omoge you wan
go spin, the next thing you hear nah craze yearn Grin Grin Grin
u 1st, kris 2nd, then teeco 3rd. all of una dey crazy........... Tongue Tongue Tongue
Posted: at 19-01-2010 02:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- zolazola at 19-01-2010 03:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 02:43 PM
Quote from: zolazola on 19-01-2010 02:02 PM
Quote from: Kristiantus on 19-01-2010 02:00 PM
Quote from: zolazola on 19-01-2010 01:57 PM
so fine chikala like you sef dey craze
hah wonders shall never end
huh?... zolazola... this one na wahala o. Lips Sealed
serious one imagine seeing a fine omoge you wan
go spin, the next thing you hear nah craze yearn Grin Grin Grin
u 1st, kris 2nd, then teeco 3rd. all of una dey crazy........... Tongue Tongue Tongue
area mother of craze, who be our father nah?
Posted: at 19-01-2010 03:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gbravo at 19-01-2010 04:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: zolazola on 19-01-2010 03:13 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 02:43 PM
Quote from: zolazola on 19-01-2010 02:02 PM
Quote from: Kristiantus on 19-01-2010 02:00 PM
Quote from: zolazola on 19-01-2010 01:57 PM
so fine chikala like you sef dey craze
hah wonders shall never end
huh?... zolazola... this one na wahala o. Lips Sealed
serious one imagine seeing a fine omoge you wan
go spin, the next thing you hear nah craze yearn Grin Grin Grin
u 1st, kris 2nd, then teeco 3rd. all of una dey crazy........... Tongue Tongue Tongue
area mother of craze, who be our father nah?
may be u go be the area fathers of crazy.................lol Grin Roll Eyes
Posted: at 19-01-2010 04:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 19-01-2010 04:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 12:32 PM
Quote from: teeco on 18-01-2010 03:05 PM
Quote from: jenny88 on 18-01-2010 03:01 PM
na tecco dey 4 the middle.......................

you dey craze Grin Grin Grin
i just talk my mind............... no be me and u dey crazy d same time Grin Grin Grin

Am the General Remember Huh?

Posted: at 19-01-2010 04:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jenny88 at 19-01-2010 04:28 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:25 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 12:32 PM
Quote from: teeco on 18-01-2010 03:05 PM
Quote from: jenny88 on 18-01-2010 03:01 PM
na tecco dey 4 the middle.......................

you dey craze Grin Grin Grin
i just talk my mind............... no be me and u dey crazy d same time Grin Grin Grin

Am the General Remember Huh?
and the luv of my life...................
Posted: at 19-01-2010 04:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 19-01-2010 04:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 02:43 PM
Quote from: zolazola on 19-01-2010 02:02 PM
Quote from: Kristiantus on 19-01-2010 02:00 PM
Quote from: zolazola on 19-01-2010 01:57 PM
so fine chikala like you sef dey craze
hah wonders shall never end
huh?... zolazola... this one na wahala o. Lips Sealed
serious one imagine seeing a fine omoge you wan
go spin, the next thing you hear nah craze yearn Grin Grin Grin
u 1st, kris 2nd, then teeco 3rd. all of una dey crazy........... Tongue Tongue Tongue
me carry second for craze people competition abi?... make i catch you first for my dream... Angry
Posted: at 19-01-2010 04:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 19-01-2010 04:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 04:28 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:25 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 12:32 PM
Quote from: teeco on 18-01-2010 03:05 PM
Quote from: jenny88 on 18-01-2010 03:01 PM
na tecco dey 4 the middle.......................

you dey craze Grin Grin Grin
i just talk my mind............... no be me and u dey crazy d same time Grin Grin Grin

Am the General Remember Huh?
and the luv of my life...................
Huh? Huh? Huh? Huh?.... huh?
@teeco: so you bring you babe say make she come dey show herself for here abi...
by the way, does diplo. know about this? Huh?
Posted: at 19-01-2010 04:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 19-01-2010 04:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 04:28 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:25 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 12:32 PM
Quote from: teeco on 18-01-2010 03:05 PM
Quote from: jenny88 on 18-01-2010 03:01 PM
na tecco dey 4 the middle.......................

you dey craze Grin Grin Grin
i just talk my mind............... no be me and u dey crazy d same time Grin Grin Grin

Am the General Remember Huh?
and the luv of my life...................

is like you want a divorce huh?

Posted: at 19-01-2010 04:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 19-01-2010 04:44 PM (14 years ago)
(m)
this would be a good story to feed diplo with....
Posted: at 19-01-2010 04:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Gbravo at 19-01-2010 05:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:40 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 04:28 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:25 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 12:32 PM
Quote from: teeco on 18-01-2010 03:05 PM
Quote from: jenny88 on 18-01-2010 03:01 PM
na tecco dey 4 the middle.......................

you dey craze Grin Grin Grin
i just talk my mind............... no be me and u dey crazy d same time Grin Grin Grin

Am the General Remember Huh?
and the luv of my life...................

is like you want a divorce huh?
huh, who wan marry u b4................make i pass
Posted: at 19-01-2010 05:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 19-01-2010 05:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Gbravo on 19-01-2010 05:25 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:40 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 04:28 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:25 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 12:32 PM
Quote from: teeco on 18-01-2010 03:05 PM
Quote from: jenny88 on 18-01-2010 03:01 PM
na tecco dey 4 the middle.......................

you dey craze Grin Grin Grin
i just talk my mind............... no be me and u dey crazy d same time Grin Grin Grin

Am the General Remember Huh?
and the luv of my life...................

is like you want a divorce huh?
huh, who wan marry u b4................make i pass

Pass Na I hold your leg?

Posted: at 19-01-2010 05:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- add12 at 19-01-2010 06:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: teeco on 19-01-2010 05:28 PM
Quote from: Gbravo on 19-01-2010 05:25 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:40 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 04:28 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:25 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 12:32 PM
Quote from: teeco on 18-01-2010 03:05 PM
Quote from: jenny88 on 18-01-2010 03:01 PM
na tecco dey 4 the middle.......................

you dey craze Grin Grin Grin
i just talk my mind............... no be me and u dey crazy d same time Grin Grin Grin

Am the General Remember Huh?
and the luv of my life...................

is like you want a divorce huh?
huh, who wan marry u b4................make i pass

Pass Na I hold your leg?
were him dey go self
Posted: at 19-01-2010 06:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 20-01-2010 09:34 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: add12 on 19-01-2010 06:20 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 05:28 PM
Quote from: Gbravo on 19-01-2010 05:25 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:40 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 04:28 PM
Quote from: teeco on 19-01-2010 04:25 PM
Quote from: jenny88 on 19-01-2010 12:32 PM
Quote from: teeco on 18-01-2010 03:05 PM
Quote from: jenny88 on 18-01-2010 03:01 PM
na tecco dey 4 the middle.......................

you dey craze Grin Grin Grin
i just talk my mind............... no be me and u dey crazy d same time Grin Grin Grin

Am the General Remember Huh?
and the luv of my life...................

is like you want a divorce huh?
huh, who wan marry u b4................make i pass

Pass Na I hold your leg?
were him dey go self

let him to hell Grin

Posted: at 20-01-2010 09:34 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 14