My Friend is in love (Page 5)

Date: 09-01-2010 1:31 pm (14 years ago) | Author: Teeco Designer
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11
- damover at 12-01-2010 04:34 PM (14 years ago)
(m)
chei i love this friends of urs
Posted: at 12-01-2010 04:34 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 12-01-2010 05:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 12-01-2010 04:13 PM
Quote from: teeco on 12-01-2010 02:16 PM
Quote from: Kristiantus on 12-01-2010 12:34 PM
Quote from: teeco on 12-01-2010 12:01 PM
Quote from: Kristiantus on 12-01-2010 11:39 AM
Quote from: teeco on 12-01-2010 11:32 AM
Na so you dey do call diplo for me when i dey control
Grin Grin Grin
na who tell you that kin lie?...

I know
abegi.... Grin
na guilty conscience dey disturb you... inshort, for this tin wey you talk ehn, i go tell diplo about the love note wey sexyjuly send you... Angry

 Shocked sorry na abeg
no just beg me o. Angry
shey na me you dey call amebo... you go see... make diplo come first.

Abeg na I no get power to defend my self

at long last na you go defend me if tell her

Posted: at 12-01-2010 05:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vbyz299 at 12-01-2010 05:44 PM (14 years ago)
(m)
ok  very handsome
Posted: at 12-01-2010 05:44 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 13-01-2010 08:44 AM (14 years ago)
(m)
abi

Posted: at 13-01-2010 08:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- VICRAM at 13-01-2010 10:33 AM (14 years ago)
(m)
how ur friend look like.
Posted: at 13-01-2010 10:33 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- teeco at 13-01-2010 11:01 AM (14 years ago)
(m)
Good

Posted: at 13-01-2010 11:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emmymth at 13-01-2010 11:56 AM (14 years ago)
(m)
WTF

Posted: at 13-01-2010 11:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 13-01-2010 12:03 PM (14 years ago)
(m)
Emmy how fa 2days

Posted: at 13-01-2010 12:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MrDon at 13-01-2010 12:54 PM (14 years ago)
(m)
kai nothing to chose wallahi
Posted: at 13-01-2010 12:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 13-01-2010 01:39 PM (14 years ago)
(m)
LOL

Posted: at 13-01-2010 01:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 13-01-2010 01:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: teeco on 13-01-2010 11:01 AM
Good

LOL...How good;I mean to what extent?
Posted: at 13-01-2010 01:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- zolazola at 13-01-2010 02:39 PM (14 years ago)
(m)
hmmmm
Posted: at 13-01-2010 02:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moneyinbrakemi at 13-01-2010 02:42 PM (14 years ago)
(m)
SHEY?
Posted: at 13-01-2010 02:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- zolazola at 13-01-2010 02:43 PM (14 years ago)
(m)
yes
Posted: at 13-01-2010 02:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 13-01-2010 04:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: moneyinbrakemi on 13-01-2010 01:59 PM
Quote from: teeco on 13-01-2010 11:01 AM
Good

LOL...How good;I mean to what extent?

pretty good

Posted: at 13-01-2010 04:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- asaph at 13-01-2010 06:42 PM (14 years ago)
(m)
hnmm
Posted: at 13-01-2010 06:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 13-01-2010 07:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: neossha on  9-01-2010 09:51 PM
itz not funny or nah by force 2 love u......


Love ko love nii? Free me, i have better things to do.

Posted: at 13-01-2010 07:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 13-01-2010 07:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: teeco on 11-01-2010 02:30 PM
Quote from: Slicksilvers on 11-01-2010 02:22 PM
hey teeco i had the center guy is uncle
how true? ehh?

yes Jsexy's uncle Grin Grin Grin
Shey xter don give u kpomo water drink?

Posted: at 13-01-2010 07:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 13-01-2010 07:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: neossha on 11-01-2010 08:00 PM
Quote from: teeco on 11-01-2010 03:19 PM
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 03:04 PM
Quote from: teeco on 11-01-2010 03:00 PM
Quote from: Kristiantus on 11-01-2010 02:56 PM
Quote from: neossha on  9-01-2010 03:45 PM
j2sexy plz stop modifyin' my comments.......
huh Huh?
dis one na opendential secret ooo...
so moderator dey love by force.... Grin

I wander Ooo
so J2S dey use authority love on our girlz abi....

Leave am we go handle am
yes oooh, handle him......
nd teeco ur last kiss 4rom me  Kiss
So nah wetin unah dey use me do 4 my back abi?? No wahala. Make unah knw say nobody dey fightgovt win oh

Posted: at 13-01-2010 07:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- asaph at 14-01-2010 12:30 AM (14 years ago)
(m)
am waiting patiently
Posted: at 14-01-2010 12:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11