i like my green white green flag , make all this kind people way think say bombin na be the new thing now no come burn my flag. naija 4 life. Posted: at 11-01-2010 09:37 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chogzie at 11-01-2010 09:39 PM (14 years ago) (m) abeg oh, wetin this country the turn to sef. Afghanistan? Posted: at 11-01-2010 09:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esoo at 11-01-2010 09:49 PM (14 years ago) (m) na wowooooooooooooooooooooooooooooooo.....terorristism in nija.....christain and muslem terrorist........na olyy God will save men from out of wickednesssssssssssssssssssssssssss Posted: at 11-01-2010 09:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bazemaster at 11-01-2010 09:53 PM (14 years ago) (m) shit... He want to try a whole man of God. He don't have fear
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 11-01-2010 09:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmy2009 at 11-01-2010 09:55 PM (14 years ago) (m) wats the meaning of all these cock and bull story,that his intentions was to bomb pastor chris,and he said another thing again that it was bcos he was not paid for the job he did that was why he wanted to blow up the building,my brodas and sisters una be mugu,this whole thing could be an arrangement between this guy and the pastor chris himself,una nor dey reason,person carry bomb,still dey hold am for hand nor be say na distance between the bomb him dey,and he nor tear into pieces ah niger i hail o,this is living 2day so that he go talk the story christ embassy go full again. Make una open eye o why he be say na so so december the 2 bombing take place. Posted: at 11-01-2010 09:55 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
make all this kind people no come dey put fair for person mind to go home again, for where he for get mind just because he work he never get paid ,that mean say if dey call am for YEMEN na one touch. Posted: at 11-01-2010 10:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Godsson at 11-01-2010 10:34 PM (14 years ago) (m) Imagine this fool! he thinks God will allow him get to my Pastor? Well, he's got his answer already. Posted: at 11-01-2010 10:34 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ammyjane at 11-01-2010 10:34 PM (14 years ago) (f) Bomb again, na waooooooo. Remember the whole word is still looking at us after what our bomb brother did to the US plane. Posted: at 11-01-2010 10:34 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tommysyn at 11-01-2010 10:54 PM (14 years ago) (f) i tink pple needs needs to "STOP to THINK instead of STOP THINKIN" i dont know y some pple had retired to bombs now instead of sorting things out amicably. it is frustrating Posted: at 11-01-2010 10:54 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
epignosis1 at 11-01-2010 11:22 PM (14 years ago) (m) This man is not saying the truth that why he got injured Posted: at 11-01-2010 11:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mary123 at 11-01-2010 11:33 PM (14 years ago) (f) mamma mai, Posted: at 11-01-2010 11:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
collinslv at 11-01-2010 11:55 PM (14 years ago) (m) COMOT MAKE I PASS MR BOMBER. Posted: at 11-01-2010 11:55 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
collinslv at 11-01-2010 11:56 PM (14 years ago) (m) mr bomber.......................... Posted: at 11-01-2010 11:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
dirtykid at 11-01-2010 11:57 PM (14 years ago) (m) all this bomb issue self..
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 11-01-2010 11:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
portiphar at 12-01-2010 01:01 AM (14 years ago) (m) oh boy, i tire Posted: at 12-01-2010 01:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wahoooo my fellow naija y una dey bring dis kin bad name to us una just dey suffer we wey dey here cos una no dey feel am na we dey suffer am here but y........ Posted: at 12-01-2010 02:55 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ktalent at 12-01-2010 03:56 AM (14 years ago) (f) rubbish. blow sum1 up jst bcos dem no dey pay am for church work. w.t.h. oh and what happened to his face?!
I rock my world. Posted: at 12-01-2010 03:56 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Toks-E at 12-01-2010 03:57 AM (14 years ago) (m) touch not my anointed and do my prophet no harm.......
which prophet? times of prophet don pass, abi u no knw
2.0. Posted: at 12-01-2010 03:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
faithygirl at 12-01-2010 07:37 AM (14 years ago) (f) INSTEAD OF BOMBING MEANINGLESS PLACES WHY DONT THEY GO AND BOMB ASO ROCK WHERE ALL THE THEIVES ARE BUT TO BE REAL WHY ARE NIGERIANS DEALING WITH BOMB IS IT NOT ENOUGH OUR COUNTRY NAME IS ON A DEADLY LIST AND PPLE ARE MAKING JEST OF IT PLS PLS PLS WE SHOULDNT BE DEALING WITH BOMBS Posted: at 12-01-2010 07:37 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
l blame dat brother 4 the kind bombing step him take instead of fodging ahead with his profession and he allow satan to use him..nawa oooooooooooooooooooooooooooo Posted: at 12-01-2010 08:10 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |