JEEZ! This Selfie-Addict Develops a Painful Disease After Staying Online For 23 hrs A Day (Page 2)

Date: 06-01-2016 6:06 pm (9 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- DAMILARE100 at 7-01-2016 08:09 AM (9 years ago)
(m)
Yeye de smell
Posted: at 7-01-2016 08:09 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Trueyarn at 7-01-2016 04:18 PM (9 years ago)
(m)
You see urself,at last u come condition yourself,shey u no get friends or siblings who u fit dey hang out wit instead of 23hrs screen palava?
Posted: at 7-01-2016 04:18 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Mopera at 12-01-2016 12:33 PM (9 years ago)
(m)
Wey all those Naijapals members
wey no get better Job,wey dey
hope say 10 thousand Naira from
Naijapals can turn their lives
around for good,hope una hear ?
Make una continue dey read and comment for all topics day and
night. Roll Eyes
Posted: at 12-01-2016 12:33 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mopera at 12-01-2016 12:34 PM (9 years ago)
(m)
Wey all those Naijapals members
wey no get better Job,wey dey
hope say 10 thousand Naira from
Naijapals can turn their lives
around for good,hope una hear ?
Make una continue dey read and comment for all topics day and
night. Roll Eyes
Posted: at 12-01-2016 12:34 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AmazingMarie at 14-01-2016 10:24 AM (9 years ago)
(f)
what a thing to hear.
Posted: at 14-01-2016 10:24 AM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions