This Boko haram member was arrested by the Nigerian military in Yunusari, Yobe State. Can you see the unrepentant look for his face ? Thats the face of Terror people!
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 28-01-2016 08:27 AM (8 years ago) | Addicted Hero
I no believe this post.Nigeria Military catch the Boko guy but why E come be say ni civilian with gun come sit with am ? That guy be like thief wey vigilante catch.
Posted: at 28-01-2016 09:57 AM (8 years ago) | Addicted Hero
POSTER TAKE UR TIME U HEAR WHO U WAN FOOL IF THIS GUY NA BOKO HARAM WERE DEM WAN TIE BOMB FOR HIM BODY BECAUSE DIS GUY BEFORE HE GO REACH WERE HE WAN BOMB D GUY DON ALREADY DIE SO HOW HE WAN TAKE CARRY OUT D MISSION, THIS GUY LOOK LIKE SOMEBODY WEY HUNGARY CATCH, GO THEIF PERSON FOOD ANYWAYS PERSON NO WELL ANOTHER PERSON COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 28-01-2016 02:38 PM (8 years ago) | Gistmaniac