Checkout Crazy Naughty Outfits Worn by Nigerian Girls When They Hit The Nightclub (Page 2)

Date: 01-02-2016 9:53 am (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2] 3
- akinmanchy at 2-02-2016 01:51 AM (8 years ago)
(m)
This one na old post wey happen for Kenya, poster suffery dey lie

Posted: at 2-02-2016 01:51 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 2-02-2016 02:24 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Michael Akin on  2-02-2016 01:51 AM
This one na old post wey happen for Kenya, poster suffery dey lie
Im own suffer don pass senator lie-lie, if e com change am 4rm PDP 2 APC na im b say e lie no go get change. E go talk say na Buhari gf dem b
Posted: at 2-02-2016 02:24 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 2-02-2016 02:25 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: John Kay on  1-02-2016 10:22 AM
DON'T MIND THE POSTER
I no fit mind na wen I no b FOOl like am. Dem dey wait 4 am 4 yaba left, make dem 4 dey deceive demsef 4 dat side
Posted: at 2-02-2016 02:25 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- favuman at 2-02-2016 04:33 AM (8 years ago)
(m)
Wats all dis rubbish. Dis is why marriage don't last and so many children lack morals cus d mothers
Posted: at 2-02-2016 04:33 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Mopera at 2-02-2016 07:43 AM (8 years ago)
(m)
Wats all dis
rubbish. Dis is why marriage don't
last and so many children lack
morals cus d mothers don't have it
either. all this gurls are just putting shame to the face of gud ones. wat a pity
Posted: at 2-02-2016 07:43 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Trueyarn at 2-02-2016 11:01 AM (8 years ago)
(m)
And they don't want to be molested and killed in d night. Wats all dis rubbish. Dis is why marriage don't last and so many children lack morals cus d mothers don't have it either.
[/quote]
Gbam,u don finish the matter.
Posted: at 2-02-2016 11:01 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Trueyarn at 2-02-2016 11:04 AM (8 years ago)
(m)
Poster,All these Atara don expire nah,abeg go look for babes wey fit make person saliva te.
Posted: at 2-02-2016 11:04 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- diezo at 2-02-2016 04:47 PM (8 years ago)
(m)
ANOTHER N*N*N*N FOR HERE ANYWAYS PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 2-02-2016 04:47 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dareper at 2-02-2016 06:30 PM (8 years ago)
(m)
Their life, their fun
Posted: at 2-02-2016 06:30 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- favuman at 4-02-2016 11:22 AM (8 years ago)
(m)
U cari Kenya old post con put here dey talk say Nigeria girls. D devil wey go solder ur ynash
Posted: at 4-02-2016 11:22 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Eazyatumeyi at 4-02-2016 02:41 PM (8 years ago)
(m)
Rubbish upon rubbish all of dem.
Posted: at 4-02-2016 02:41 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- samdove28 at 13-02-2016 10:42 PM (8 years ago)
(m)
And they don't want to be
molested and killed in d night.
Wats all dis rubbish. Dis is why
marriage don't last and so many
children lack morals cus d
mothers don't have it either.
Posted: at 13-02-2016 10:42 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 13-02-2016 10:42 PM (8 years ago)
(m)
And they don't want to be
molested and killed in d night.
Wats all dis rubbish. Dis is why
marriage don't last and so many
children lack morals cus d
mothers don't have it either
Posted: at 13-02-2016 10:42 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tommy70 at 13-02-2016 10:56 PM (8 years ago)
(m)
HIJAS  DE   PUTAS.
Posted: at 13-02-2016 10:56 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DAMILARE100 at 18-02-2016 10:31 AM (8 years ago)
(m)
Yeye de Smell. SMH.....Eewu
Posted: at 18-02-2016 10:31 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DAMILARE100 at 18-02-2016 10:32 AM (8 years ago)
(m)
Yeye de Smell. SMH.....Eewu
Posted: at 18-02-2016 10:32 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DAMILARE100 at 18-02-2016 10:32 AM (8 years ago)
(m)
Yeye de Smell. SMH.....Eewu
Posted: at 18-02-2016 10:32 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DAMILARE100 at 18-02-2016 10:32 AM (8 years ago)
(m)
Yeye de Smell. SMH.....Eewu
Posted: at 18-02-2016 10:32 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DAMILARE100 at 18-02-2016 10:33 AM (8 years ago)
(m)
Yeye de Smell. SMH.....Eewu
Posted: at 18-02-2016 10:33 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 25-03-2016 05:50 AM (8 years ago)
(m)
rubbish as last joor
Posted: at 25-03-2016 05:50 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3