Buhari Is Lying, Boko Haram Is Still Controlling 50% Of Borno State - Senator Garbai (Page 2)

Date: 08-02-2016 9:05 am (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- okatee at 9-02-2016 11:29 AM (8 years ago)
(m)
WE ALL KNOW DAT DIS MAN IS SAYIN D TRUTH. BT ATLEAST, BUHARI IS TRYIN.
Posted: at 9-02-2016 11:29 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mensch at 9-02-2016 12:31 PM (8 years ago)
(m)
We know him as one already.
Posted: at 9-02-2016 12:31 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diezo at 9-02-2016 12:49 PM (8 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked SHUO NA NOW DIS MAN WAKE UP FROM SLEEP REALISE SAY THIS REGIME NA LIES FULL AM ABEGI!!! WETIN WE NEVER HEAR BEFORE, TOMORROW TO COVER THEIR LOOP HOLES THEY WILL LOOK FOR SOMEBODY TO WITCH HUNT FROM D PAST REGIME JUST TO DISTRACT US, AS WE SPEAK RIGHT NOW WE DON'T EVEN KNOW THE STATE OF DIS COUNTRY AGAIN, DOLLARS AND POUNDS RISING, INFLATION EVERYWHERE NOT TO MENTION INSECURITY ANYWAYS MAKE I NO TALK TOO MUCH COS PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 9-02-2016 12:49 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favuman at 10-02-2016 04:29 AM (8 years ago)
(m)
THIS REGIME NA LIES FULL AM ABEGI!!! WETIN WE NEVER HEAR BEFORE, TOMORROW TO COVER THEIR LOOP HOLES THEY WILL LOOK FOR SOMEBODY TO WITCH HUNT FROM D PAST REGIME JUST TO DISTRACT US, AS WE SPEAK RIGHT NOW WE DON'T EVEN KNOW THE STATE OF DIS COUNTRY AGAIN
Posted: at 10-02-2016 04:29 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- zezprincess at 10-02-2016 09:57 AM (8 years ago)
(f)
Hahaha,see as this governor expose baba go slow.
Posted: at 10-02-2016 09:57 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]