Aboki & Mobile phone

Date: 08-03-2016 10:35 am (9 years ago) | Author: victor matthew
- at 8-03-2016 10:35 AM (9 years ago)
(m)
Na so I dey waka my own for
raod jeje dey enjoy ma life when I
take corner eye see one aboki dey
wrapp im mobile phone wit a hanky. I
dey wonder come do amebo ask am ,
oga wetin you dey do na?  He
say ” walahi , I wan call  my brooda
for kano, e dey owe me moni, so I wan hide my number
make e no know say na me bcos if e seee my number he no
go pick the phone. Abeg oo,  laugh don make me wan go
bath on top transformer!

Posted: at 8-03-2016 10:35 AM (9 years ago) | Gistmaniac
- emma4love3 at 8-03-2016 08:47 PM (9 years ago)
(m)
all the aboki for nigeria has the  best phones
them too like gadegt
Posted: at 8-03-2016 08:47 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- samdove28 at 10-03-2016 02:25 AM (9 years ago)
(m)
LOLSSS, NA SO NW.
Posted: at 10-03-2016 02:25 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 10-03-2016 09:15 AM (9 years ago)
(m)
Hahah..dis guy foolish ooo...hide d numba wella
Posted: at 10-03-2016 09:15 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 10-03-2016 11:47 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on  8-03-2016 08:47 PM
all the aboki for nigeria has the  best phones
them too like gadegt
No b lie
Posted: at 10-03-2016 11:47 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions