samdove28 at 17-03-2016 08:06 PM (9 years ago) (m) she wan make we see say na to mach she wear. pant and shoe get same colour, ok we don see am. yeye drunkard. Abi oooo... we don see wetin she wan show. Posted: at 17-03-2016 08:06 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 17-03-2016 08:11 PM (9 years ago) (m) YEYE THEY SMELL.....I PITY YOUR LIFE. Posted: at 17-03-2016 08:11 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shame shame shame = shame
Hmmmmmmmm,,, u sabi book Posted: at 20-03-2016 12:03 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Hahaha,see wetin one bottle of tompoo dey cause,you no say your head no dey carry alcohol yet you go ahead to drink.
tombo no good Posted: at 20-03-2016 12:06 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
YEYE THEY SMELL.....I PITY YOUR LIFE.
Smell enter inside ur head Posted: at 20-03-2016 12:07 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
emma4love3 at 20-03-2016 07:21 AM (9 years ago) (m) how many bottle she take.... Posted: at 20-03-2016 07:21 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Eno even wear tight or under wear apart from her pant.
maybe she don craze from house before she come Posted: at 20-03-2016 07:45 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 22-03-2016 10:29 AM (9 years ago) (m) END OF TIME WOMAN...
Yes oh MA friend Posted: at 22-03-2016 10:29 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 22-03-2016 10:30 AM (9 years ago) (m) she's not okay!
How you take know MA man Posted: at 22-03-2016 10:30 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 22-03-2016 10:30 AM (9 years ago) (m) Dis one take osho free drinks
Even as I dey see Posted: at 22-03-2016 10:30 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 22-03-2016 10:31 AM (9 years ago) (m) YEYE THEY SMELL.....I PITY YOUR LIFE.
Abeg leave am Posted: at 22-03-2016 10:31 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 22-03-2016 10:31 AM (9 years ago) (m) how many bottle she take....
E go plenty oh Posted: at 22-03-2016 10:31 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 22-03-2016 06:10 PM (9 years ago) (m) she wan make we see say na to mach she wear. pant and shoe get same colour, ok we don see am. yeye drunkard.
lolsssss.... Drunkard indeed Posted: at 22-03-2016 06:10 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
She's drunk fro real Posted: at 24-03-2016 12:01 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thunder fire you...yeye fowl Posted: at 24-03-2016 12:03 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thunder fire you...... Posted: at 24-03-2016 12:03 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thunder fire you...... Posted: at 24-03-2016 12:04 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 25-03-2016 02:38 PM (9 years ago) (m) yeye Posted: at 25-03-2016 02:38 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 27-03-2016 03:04 PM (9 years ago) (f) lol...na wa ooo Posted: at 27-03-2016 03:04 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 27-03-2016 03:56 PM (9 years ago) (f) dunno y some ladies act like animals at times Posted: at 27-03-2016 03:56 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |