Vectorcy at 13-03-2016 12:11 PM (9 years ago) (m)
ou are my SIM card! A Lady asked her boyfriend " how much do you love me? Boy: I love you so much, can't measure.......
Girl: No just tell me.... Boy: Okay I am like a phone and you are my sim card, there's no me without you...... Girl: aaaaaawww that is so romantic ....... (Boy says 2 himself) see mu
Post Reply
Posted: at 13-03-2016 12:11 PM (9 years ago) | Hero
Hw many times una go post dis tin 4 here
Posted: at 16-03-2016 11:35 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply emma4love3 at 16-03-2016 11:56 AM (9 years ago) (m)
ehen make you stop commenting on them nahh
Posted: at 16-03-2016 11:56 AM (9 years ago) | Hero
Reply Vectorcy at 16-03-2016 12:14 PM (9 years ago) (m)
ehen make you stop commenting on them nahh
Chai,simple answer
Posted: at 16-03-2016 12:14 PM (9 years ago) | Hero
Reply
Chai,simple answer
Na swear I go dey swear 4 una den
Posted: at 16-03-2016 12:18 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
Person wey talk say d people wey dem meet 4 dis forum no go no peace,,,, dem too no Go No Peace!!!!!!!
Posted: at 16-03-2016 12:20 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply Vectorcy at 16-03-2016 01:56 PM (9 years ago) (m)
Person wey talk say d people wey dem meet 4 dis forum no go no peace,,,, dem too no Go No Peace!!!!!!!
Hahahahaha,,chai se proverb...wise man of end times
Posted: at 16-03-2016 01:56 PM (9 years ago) | Hero
Reply samdove28 at 16-03-2016 02:17 PM (9 years ago) (m)
Person wey talk say d people wey dem meet 4 dis forum no go no peace,,,, dem too no Go No Peace!!!!!!!
hmmmm.... you get whala, wetin they do you.
Posted: at 16-03-2016 02:17 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply samdove28 at 16-03-2016 02:19 PM (9 years ago) (m)
SOME MORON WEY BE MORON GO JUST THEY TALK ANYHOW.
Posted: at 16-03-2016 02:19 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply Vectorcy at 16-03-2016 02:19 PM (9 years ago) (m)
hmmmm.... you get whala, wetin they do you.
Hahahah,,hlp me ask am oooo
Posted: at 16-03-2016 02:19 PM (9 years ago) | Hero
Reply Vectorcy at 16-03-2016 02:19 PM (9 years ago) (m)
hmmmm.... you get whala, wetin they do you.
Hahahah,,hlp me ask am oooo
Posted: at 16-03-2016 02:19 PM (9 years ago) | Hero
Reply emma4love3 at 23-03-2016 10:35 PM (9 years ago) (m)
SOME MORON WEY BE MORON GO JUST THEY TALK ANYHOW.
i don see am say u dey vex
Posted: at 23-03-2016 10:35 PM (9 years ago) | Hero
Reply
I never c d vex as I won take c am
Posted: at 25-03-2016 01:24 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply emma4love3 at 26-03-2016 05:20 PM (9 years ago) (m)
heheheheh ok u dey observe...
Posted: at 26-03-2016 05:20 PM (9 years ago) | Hero
Reply
na today I take no dis one
Posted: at 26-03-2016 10:02 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply emma4love3 at 27-03-2016 05:28 AM (9 years ago) (m)
heheheh so nah vex u dey find abi
..omo leave that side meanwhile
sam is ur wing man already him dey
ur back....
Posted: at 27-03-2016 05:28 AM (9 years ago) | Hero
Reply
chai see mumu o
Posted: at 27-03-2016 02:51 PM (9 years ago) | Hero
Reply
No b small mumu
Posted: at 28-03-2016 05:55 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply emma4love3 at 30-03-2016 09:51 AM (9 years ago) (m)
i waka pass with speed
Posted: at 30-03-2016 09:51 AM (9 years ago) | Hero
Reply Buncho at 4-04-2016 01:24 PM (9 years ago) (m)
Jooo Ooo
Posted: at 4-04-2016 01:24 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply