smart students (Page 2)

Date: 15-03-2016 9:56 pm (9 years ago) | Author: victor matt
1 [2]
- BournIdentity at 27-03-2016 07:07 AM (9 years ago)
(m)
Copy copy mumu na u start am Roll Eyes
Posted: at 27-03-2016 07:07 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 27-03-2016 07:09 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 26-03-2016 12:29 AM
copy and paste
Wen I bin tell am say tify tify copy copy dey him ape family blood,,, e no believe am, na moron e b
Posted: at 27-03-2016 07:09 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 27-03-2016 07:11 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 25-03-2016 12:46 PM
Na who ne cat wey they follow me talk for here... You they mad ni... Wetin be your problem... Abi madness never commot finish for your head ni""" don't worry na me go help you commot ham finish
U forget ni? Na different animals make up ur ape family n cat na one of dem,,,, dat s y u b copy cat,,, cat copy,, ur head don knock forget say u b tify tify abi,,, run go meet mechanic
Posted: at 27-03-2016 07:11 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 02:04 PM (9 years ago)
(m)
them go fail
Posted: at 27-03-2016 02:04 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 28-03-2016 05:15 PM (9 years ago)
(m)
If bolt and nut fail na him b say water don pass garri,,,,, na to use propeller take screw im opkolo
Posted: at 28-03-2016 05:15 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions