Ali Baba and The Forty thieves....

Date: 17-03-2016 10:33 pm (9 years ago) | Author: Emma Uchenna Isibor
[1] 2
- at 17-03-2016 10:33 PM (9 years ago)
(m)
Three guys were gisting at a beer parlour.
The first guy said when my wife was pregnant she was reading a book; a tale of two cities and she gave birth to twins.
The second said his wife was reading the three musketeers and she gave birth to triplets.
The third guy dropped his beer bottle and started running home.
When they got to his house they saw him burning a book and they asked why.
He said his wife was reading Ali Baba and the forty thieves and she is pregnant……not in this house ……it can not happen!!!!!..hahaha

Posted: at 17-03-2016 10:33 PM (9 years ago) | Hero
- BournIdentity at 17-03-2016 10:38 PM (9 years ago)
(m)
Oga wetin dey work u,,, u don resume duty 4 here with PB4 jokes abi?
Posted: at 17-03-2016 10:38 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 17-03-2016 11:59 PM (9 years ago)
(m)
mmmm this one look like pb4....
Posted: at 17-03-2016 11:59 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 18-03-2016 12:40 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 17-03-2016 11:59 PM
mmmm this one look like pb4....
Yes,,, na 2013 I c am 4 dis place & na d link I dey look 4 wey me never c am BT even wen dem post am,,, dem talk say PB4 cos na since year 2011 dis yoke don dey rain...
If u still dey doubt,, check dis link, if I don c naijapals link I go show u,,,
https://m.facebook.com/permalink.php?story_fbid=143536509068106&id=117518048336619
Posted: at 18-03-2016 12:40 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 18-03-2016 11:07 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 17-03-2016 10:38 PM
Oga wetin dey work u,,, u don resume duty 4 here with PB4 jokes abi?
Na your life.
Posted: at 18-03-2016 11:07 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 18-03-2016 11:09 AM (9 years ago)
(m)
Nice one
Posted: at 18-03-2016 11:09 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 18-03-2016 11:18 AM (9 years ago)
(m)
PB4
Posted: at 18-03-2016 11:18 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 18-03-2016 11:20 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 18-03-2016 11:07 AM
Na your life.
Devil don dey use ur own life play sangalo abi
Posted: at 18-03-2016 11:20 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 18-03-2016 11:43 AM (9 years ago)
(m)
@ bournaidentity i don see am say nah
your counts you dey after thats why u dey
make noise here...ok make you no comment
on any post wey be PB4...cunny man....
Posted: at 18-03-2016 11:43 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 18-03-2016 11:56 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 18-03-2016 11:43 AM
@ bournaidentity i don see am say nah
your counts you dey after thats why u dey
make noise here...ok make you no comment
on any post wey be PB4...cunny man....
I dey after my count com mean say I b area scatter? na nw I c,, so na bcos of count come make u craze dey drop PB4 like hot shit wey dey fowl yansh,,, yeye fowl like u
Posted: at 18-03-2016 11:56 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 18-03-2016 12:06 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 18-03-2016 11:56 AM
I dey after my count com mean say I b area scatter? na nw I c,, so na bcos of count come make u craze dey drop PB4 like hot shit wey dey fowl yansh,,, yeye fowl like u
.....heheheheh see ehrr you never knw thing
show your face make i see am.....hahahah
faceless criminal.....
Posted: at 18-03-2016 12:06 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 18-03-2016 12:13 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 18-03-2016 12:06 PM
.....heheheheh see ehrr you never knw thing
show your face make i see am.....hahahah
faceless criminal.....
mouth looser , i leave you with sillence fool . go chop shit first before I go show u,, mallam like u
Posted: at 18-03-2016 12:13 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 18-03-2016 12:19 PM (9 years ago)
(m)
just show me your face then we talk
ok... no fear ok
Posted: at 18-03-2016 12:19 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 18-03-2016 12:23 PM (9 years ago)
(m)
Go drink mad piss first,,, agbesara dey worry u
Posted: at 18-03-2016 12:23 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 18-03-2016 11:53 PM (9 years ago)
(m)
this joke try, no be pb4 o
Posted: at 18-03-2016 11:53 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 18-03-2016 11:55 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 18-03-2016 11:07 AM
Na your life.
help me ask am o
Posted: at 18-03-2016 11:55 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- samdove28 at 24-03-2016 09:01 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 17-03-2016 10:38 PM
Oga wetin dey work u,,, u don resume duty 4 here with PB4 jokes abi?
na you they talk rubbish for here.... No be today I they tell the person say this place no be for mad people....
Posted: at 24-03-2016 09:01 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 24-03-2016 09:02 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 17-03-2016 11:59 PM
mmmm this one look like pb4....
don't mind that stupid boy jare.... You knw say zombie no they see well...
Posted: at 24-03-2016 09:02 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 24-03-2016 09:04 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 18-03-2016 12:40 AM
Yes,,, na 2013 I c am 4 dis place & na d link I dey look 4 wey me never c am BT even wen dem post am,,, dem talk say PB4 cos na since year 2011 dis yoke don dey rain...
If u still dey doubt,, check dis link, if I don c naijapals link I go show u,,,
https://m.facebook.com/permalink.php?story_fbid=143536509068106&id=117518048336619
lolssss... This guy don they enter market small small oooooo, na were you see this link you post here... Seriously you no I tell you say.. Some people here go they see you lik madman soon... Even he don they happen..
Posted: at 24-03-2016 09:04 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 24-03-2016 12:00 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 18-03-2016 12:19 PM
just show me your face then we talk
ok... no fear ok
you just dey always wan see him face you be face seer?
Posted: at 24-03-2016 12:00 PM (9 years ago) | Hero
Reply
[1] 2

Featured Discussions