What is Wrong With This Photo? (Nollywood Edition)

Date: 18-03-2016 2:57 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
[1] 2 3
- at 18-03-2016 02:57 PM (8 years ago)
(m)

Just saw this on the internet and I don't know what to make of it

Wetin be this my fellow Naijapals?


Posted: at 18-03-2016 02:57 PM (8 years ago) | Addicted Hero
- month at 18-03-2016 03:01 PM (8 years ago)
(f)
Wetin e look like?
Posted: at 18-03-2016 03:01 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 18-03-2016 03:01 PM (8 years ago)
(m)
I just dey observe as agbesara dey work una, I waka pass.. dead brain people
Posted: at 18-03-2016 03:01 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- snowblack01 at 18-03-2016 03:24 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: Bourne Identity on 18-03-2016 03:01 PM
I just dey observe as agbesara dey work una, I waka pass.. dead brain people
nxt na incredible hulk..yeye people
Posted: at 18-03-2016 03:24 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- Eazyatumeyi at 18-03-2016 04:01 PM (8 years ago)
(m)
he no make any general sense at all
Posted: at 18-03-2016 04:01 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- rara4romSA at 18-03-2016 04:02 PM (8 years ago)
(f)
Lol
Posted: at 18-03-2016 04:02 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- scofsam at 18-03-2016 04:16 PM (8 years ago)
(m)
hiss pls pack well
Posted: at 18-03-2016 04:16 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 18-03-2016 04:24 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: odalonu amaka  link=topic=286393.msg4749421#msg4749421 date=1458311061
nxt na incredible hulk..yeye people

na too small pikin cartoon won make dem craze,,, I wonder wetin dey go come up with after dem watch Batman vs Superman
Posted: at 18-03-2016 04:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fran6ixfox at 18-03-2016 04:35 PM (8 years ago)
(m)
looks Evil
Posted: at 18-03-2016 04:35 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Haso112 at 18-03-2016 04:53 PM (8 years ago)
(m)
And people still have time watching this senseless NOLLYWOOD movies...
Posted: at 18-03-2016 04:53 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kp45 at 18-03-2016 04:56 PM (8 years ago)
(m)
Batman teens he not even near batman begins.
Posted: at 18-03-2016 04:56 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Obaneski at 18-03-2016 05:30 PM (8 years ago)
(m)
abeg watin be dis, sha batman na to scare children? pls sombdy tell our nollywood people say batman na hero no be horror. chai!
Posted: at 18-03-2016 05:30 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- schmit at 18-03-2016 05:53 PM (8 years ago)
(f)
Well I know  day film don finish  for nollywood  make  Dem rest
Posted: at 18-03-2016 05:53 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 18-03-2016 06:15 PM (8 years ago)
(m)
heheheheheh....funny guy....Which batman...
Posted: at 18-03-2016 06:15 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dareper at 18-03-2016 06:16 PM (8 years ago)
(m)
This one na witches and wizard
Posted: at 18-03-2016 06:16 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- gogoman at 18-03-2016 06:24 PM (8 years ago)
Online (m)
evil world in naija
Posted: at 18-03-2016 06:24 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- dickieponga at 18-03-2016 07:21 PM (8 years ago)
(m)
Na advert for Witchman film...
Posted: at 18-03-2016 07:21 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- slimmygal at 18-03-2016 10:17 PM (8 years ago)
(f)
i cant stop laffing at dis yeye people with dre unreasonable movie and na some people go dey watch dis one too.
Posted: at 18-03-2016 10:17 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 18-03-2016 10:18 PM (8 years ago)
(f)
i cant stop laffing at dis yeye people with dre unreasonable movie and na some people go dey watch dis one too.
Posted: at 18-03-2016 10:18 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 18-03-2016 10:19 PM (8 years ago)
(f)
i cant stop laffing at dis yeye people with dre unreasonable movie and na some people go dey watch dis one too.
Posted: at 18-03-2016 10:19 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3