Posted: at | |
Quote from: Bourne Identity on 28-03-2016 09:21 PM U sabi no b small,,,, konfirm PB4 wetin be confirm before... You don't knw say your life na konfirm PB4
| |||||
Quote from: Timothy Eazy on 27-03-2016 03:08 PM e go soon burst idiot.... Na you wan burst ham....
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 27-03-2016 05:07 AM hahahahahah hahah my belle ooooh abi ooooo... But don't allow ham burst ooooooo.... Becz more come....
| |||||
Quote from: sam dove on 28-03-2016 10:58 PM ogbeni... Na rommy you just they talk jare.... Wetin you go do for all this this wey you write here now.... All these wey you they write just be like french for my face... Na ogi ogi I they see there... Abi na ogi you drink this morng... So my yab they make you write rubbish now.... Hmmmmmm.. I really pity your head... Well, I don talk ham before say I be you papa for this game... I don't need to talk much you self don knw say I be your grandpa for were una they now..... C dis yeye old man dey dey look for person wey go call u papa abi granpa,,,, na only inside bush dat 1 go happen,, u don fail d test to become anybody papa that time wey u see poo for road,,, u com stop,, com lick am,, u com say thank God say I no match am.. u na moron. I don tell u,,, go kolo mansion to learn hw to write with sand sand. No come here dey form say u no wetin u no no
| |||||
Quote from: sam dove on 28-03-2016 10:59 PM wetin be confirm before... You don't knw say your life na konfirm PB4 Hehehahaheha,,,, mumu,, me no dey support tify tify people.. una miss road no b small.. Just use ur one life remaining bar waka dey go
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 28-03-2016 11:36 PM C dis yeye old man dey dey look for person wey go call u papa abi granpa,,,, na only inside bush dat 1 go happen,, u don fail d test to become anybody papa that time wey u see poo for road,,, u com stop,, com lick am,, u com say thank God say I no match am.. u na moron. I don tell u,,, go kolo mansion to learn hw to write with sand sand. No come here dey form say u no wetin u no no hmmmmmmmm.... See this olodo wey they follow me talk....you yourself your say I be you papa for here... I knw say na go commot this your yeye mouth wey you they use vomit dog shit for here... That you mouth they smell self... Did you chop dead goat... Becz I knw say you no fit see money buy meat... Na goat and dog wey trailer kill for road you go they find up and down... You no gat shame... Abeg commot don't polluted here....
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 28-03-2016 11:41 PM Hehehahaheha,,,, mumu,, me no dey support tify tify people.. una miss road no b small.. Just use ur one life remaining bar waka dey go yeye they smell for your head... See thief wey they shout for here... See they like your expire life they go...
| |||||
Quote from: sam dove on 28-03-2016 11:50 PM hmmmmmmmm.... See this olodo wey they follow me talk....you yourself your say I be you papa for here... I knw say na go commot this your yeye mouth wey you they use vomit dog shit for here... That you mouth they smell self... Did you chop dead goat... Becz I knw say you no fit see money buy meat... Na goat and dog wey trailer kill for road you go they find up and down... You no gat shame... Abeg commot don't polluted here.... Hehehahaheha,,, LOL,,, c dis mumu o,, no b u dey look papa,, wey I talk say u dey claim say u b my papa no mean say I agree to ur claim. C dis shameless he-goat wey dey yarn about shame,, motor jam u in front of ur girlfriend u come dey shame to die... ![]()
| |||||
Quote from: sam dove on 28-03-2016 11:54 PM yeye they smell for your head... See thief wey they shout for here... See they like your expire life they go... Na copy copy tify tify person like u dem dey kill at sight,,,, wen dey ask I say u tif,, u say no.. C'mon aboki like u,, wey open him elephant mouth wide to chop fly,, c na konfirm scorpion I go give u chop,,, no carry ur rotten maggots life commot, idiot
| |||||
hmmm waka pass Reply
| |||||
Hahhaha,intelligent mugus. Reply
| |||||
kk Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
| |||||
JUST Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)