Company Seeking Paid Interns To Drink Beer For Four Months (Page 2)

Date: 22-03-2016 1:12 pm (9 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- slimmygal at 22-03-2016 11:53 PM (9 years ago)
(f)
una better carry dat adventure come naija, fear go grip una see am dem my naija people dey drink piss self.
Posted: at 22-03-2016 11:53 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- imaria at 23-03-2016 12:30 AM (9 years ago)
(f)
Me I nor sabi drink beer so i dey my house
Posted: at 23-03-2016 12:30 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Oworen25 at 23-03-2016 09:55 AM (9 years ago)
(m)
Na wow oh for this kind company
Posted: at 23-03-2016 09:55 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 23-03-2016 09:57 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 22-03-2016 01:21 PM
Saw this news yesterday, I wish say na naija the beer for don finish tey tey, na gluttons full here.

Oyinbo them funny
Posted: at 23-03-2016 09:57 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 23-03-2016 09:58 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Florence Darlington on 22-03-2016 02:11 PM
Their beer fit kill person e go dey chack pass nIja own

No be lie my brother
Posted: at 23-03-2016 09:58 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 23-03-2016 09:59 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: EDWIN GRACE on 22-03-2016 02:56 PM
.   Hahahahahahahha u don talk Wetin I wan talk already.

Wetin you been wan talk
Posted: at 23-03-2016 09:59 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 23-03-2016 10:00 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Collins Fred on 22-03-2016 03:38 PM
Where Gogoman and Kison??  See as free drink dey waste ni... world of beer be Careful.. Very Careful... Extremely CAREFULLLLLLLLLLLL

You mean very careful?
Posted: at 23-03-2016 10:00 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 23-03-2016 11:31 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Florence Darlington on 22-03-2016 02:11 PM
Their beer fit kill person e go dey chack pass nIja own
....heavly
Posted: at 23-03-2016 11:31 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 23-03-2016 11:32 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 22-03-2016 01:21 PM
Saw this news yesterday, I wish say na naija the beer for don finish tey tey, na gluttons full here.
naim you no first tell us since
Posted: at 23-03-2016 11:32 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- lilex at 23-03-2016 12:28 PM (9 years ago)
(m)
i've checked but only for us citizens.
Posted: at 23-03-2016 12:28 PM (9 years ago) | Newbie
Reply
- kison at 23-03-2016 09:21 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Collins Fred on 22-03-2016 03:38 PM
Where Gogoman and Kison??  See as free drink dey waste ni... world of beer be Careful.. Very Careful... Extremely CAREFULLLLLLLLLLLL
ME NA DR OOOO,I NO DEY DRINK, I SABI THE SIDE EFFECT,,NA WHY I DEY CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL
Posted: at 23-03-2016 09:21 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- BusyHorse at 23-03-2016 11:30 PM (9 years ago)
(m)
BEER TESTING TI TAKE OVER NI, WHERE THE APPLICATION FORM?
Posted: at 23-03-2016 11:30 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- emma4love3 at 25-03-2016 02:29 PM (9 years ago)
(m)
nice one there sha...
Posted: at 25-03-2016 02:29 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 26-03-2016 08:00 AM (9 years ago)
(f)
okay.... z dat supposed to be a good thing
Posted: at 26-03-2016 08:00 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 30-03-2016 05:49 PM (9 years ago)
(f)
hmm
Posted: at 30-03-2016 05:49 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 31-03-2016 02:55 AM (9 years ago)
(f)
what a job
Posted: at 31-03-2016 02:55 AM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions