What a world of lies?
Big one my friend
Posted: at | |
Quote from: Anny Etok on 22-03-2016 10:45 PM Bad market don enter for kidnappers now.... Very soon them go reduce the ransom to 20k Oga Jona say him no go pay. What a world of lies? Big one my friend
| |||||
Quote from: reaper on 22-03-2016 10:40 PM Supported, the man Don old jare,.instead use that money to prepare his burial. Seventy something
| |||||
Quote from: Anny Etok on 22-03-2016 10:45 PM Bad market don enter for kidnappers now.... Very soon them go reduce the ransom to 20k Oga Jona say him no go pay. lolsssssss.... Did you think oga jona no go pay so.... Na just mouth he just they make.... What a world of lies?
| |||||
Mr jona you better leave that rubbish wey you they talk and go and free your father... Pls forget wetin your mind and try help the man out... The man really need your help Reply
| |||||
Quote from: oworen obong on 23-03-2016 04:51 AM He his tire tired indeed.
| |||||
What if the man get killed? So complicating though. kidnappers should not be encouraged by paying ransoms but so difficult to reject when it involves human life. Reply
| |||||
Quote from: reaper on 22-03-2016 10:40 PM Supported, the man Don old jare,.instead use that money to prepare his burial. lol abi o.
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 22-03-2016 09:57 PM Well na tough decision wey e make so very tough
| |||||
They have killed is cousin or nephew so why will they still demand for ransom for another. Dis kidnapping thing is suspicious. They shld leave Jonathan alone. He has left d office. His enemy shod pipe low or face it squarely. We know those behind it anyway. Time shall tell. Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 23-03-2016 12:04 AM Abeg make dem kill d old man for d atrocities JEG don commit for naija... It's well worth killing d old man and who cares if e pay ransom.... Bros you HARSH ooo....
| |||||
Quote from: EDWIN GRACE on 23-03-2016 08:53 AM They have killed is cousin or nephew so why will they still demand for ransom for another. Dis kidnapping thing is suspicious. They shld leave Jonathan alone. He has left d office. His enemy shod pipe low or face it squarely. We know those behind it anyway. Time shall tell. Hmmmm aunty WINACE, abeg who are those behind it oooo.. E tun ti de oooo
| |||||
Eyah,,,,,pay d ransom na make dem no finish dis old man oo,,, Reply
| |||||
THIS NA CASE OF OLD MAN DIE DEM SAY NA WITCH KILL AM THAT MEANS D WITCH SEF NO GET WORK, SO AS D MAN DON ALREADY OLD MAKE DEM KILL AM BECAUSE NA GO D GUY DON DEY GO TOO BEFORE SO FOR UNA IF UNA THINK SAY RANSOME DEY FOR UNA EFIAN NA LIE UNA TALK MAKE UNA GO ON KILL D BABA MAKE WE SEE WHO LOSE RUBBISH ANYWAYS WHILE WE DEY WAIT FOR D KIDNAPPERS RESPONSE MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON WEY NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Reply
| |||||
Nawaooo,this man wey. I. Tink say I dey clueless&wey be mumu get liveroooo. Reply
| |||||
oga jonah mind don strong ooooo Reply
| |||||
am sure the foster father is no more use Replyfor him too...
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 22-03-2016 09:57 PM Well na tough decision wey e make so hmmmmmm.... Abi oooooo.. Very hard one
| |||||
Quote from: Goody Ahmed on 22-03-2016 10:21 PM They killed the young man inside na old papa he go come pay ransom for hmmmmmmm..... I. Don't knw ooooo as you just they talk ham now....
| |||||
Quote from: Goody Ahmed on 22-03-2016 10:21 PM They killed the young man inside na old papa he go come pay ransom for hmmmmmmm..... I. Don't knw ooooo as you just they talk ham now....
| |||||
mmmm ok Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online