Oworen25 at 23-03-2016 04:48 AM (9 years ago) (m) See as una useless d ting wey una suppose to know una no no am. How una go no how to hack wey most of una no no how to read and write... Instead of wasting ur time here beta go and learn how to hack cos jobs plenty for that area... U useless fools dey here dey complain...Most company's now are looking for hackers, make una sidon here dey argue...
You are right Posted: at 23-03-2016 04:48 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 04:49 AM (9 years ago) (m) They should be compensated.. Facebook Paid me $2500 last year cos of I hacked some of their data base... Anyway, Facebook should be Careful.. Very Careful.. Extremely CAREFULLLLLLLLLLLL
They will surely be Posted: at 23-03-2016 04:49 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 23-03-2016 06:35 AM (9 years ago) (m) See as una useless d ting wey una suppose to know una no no am. How una go no how to hack wey most of una no no how to read and write... Instead of wasting ur time here beta go and learn how to hack cos jobs plenty for that area... U useless fools dey here dey complain...Most company's now are looking for hackers, make una sidon here dey argue...
oboy... Wetin you they talk.... Na who be your fool here, you need to specify. Posted: at 23-03-2016 06:35 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 23-03-2016 06:37 AM (9 years ago) (m) I just they observe so moron here... Wey no they think before then talk.... Ok I still they watching them they go... I knw they really need me. Posted: at 23-03-2016 06:37 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mmmm this is serious oooh where them dey nah..... we need to look for them now through our own computer too ....we need that money too..
una own na juju your juju no fit catch them. Posted: at 23-03-2016 06:45 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Nobody will give them up for such cheap price, what is 100k usd compare to what those two men can do? if you want them ready to offer from 10M usd up. Posted: at 23-03-2016 08:08 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm...People get brain sha Posted: at 23-03-2016 08:31 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bad Boys dey husle. What a world of lies?
badt hackers Posted: at 23-03-2016 08:35 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
100k dollar small jare..with the gravity of their offence. Make it 500k or 1m dollar I will produce them under 7days
na noise you dey make Posted: at 23-03-2016 08:37 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
winace at 23-03-2016 08:48 AM (9 years ago) (f) Dis Muslims, don't have any good than evil things. Mctgewwww Posted: at 23-03-2016 08:48 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Haso112 at 23-03-2016 09:02 AM (9 years ago) (m) HACKING IS A PROFESSION for those who KNOW...!!! Posted: at 23-03-2016 09:02 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Them dey Sambisa,,,,,where's my 100k usd??? Posted: at 23-03-2016 09:08 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
gogoman at 23-03-2016 10:20 AM (9 years ago) (m) omo these boys don chop weller Posted: at 23-03-2016 10:20 AM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
jajamaryj at 23-03-2016 11:24 AM (9 years ago) (f) Serious matter...where the school of hacking dey make I go register Posted: at 23-03-2016 11:24 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
diezo at 23-03-2016 12:31 PM (9 years ago) (m) DIS ONE BE LIKE SET UP HOW ALMIGHTY US. GO PASTE WANTED MEN WITH RANSOME FOR ANYBODY WEY FIT KNOW THEIR WHERE ABOUT WITHIN AMERICA OR OUTSIDE AMERICA PLUS IF ALL DIS GUYS FIT HACK HOW DEM NO GO COME KNOW D PERSON WEY GIVE UNA INFORMATION ABOUT THEM THROUGH UNA COMMUNICATION AND ON TOP OF THAT THIS MEN THEM BE SYRIANS (TERRORISTS) HMNN.. ABEG MAKE I RUN COMOT HERE BEFORE THEM HACK MY COMMENT COME TALK SAY NA ME GIVE UNA INFORMATION UNA NO SEE ME FOR HOUSE MAKE UNA TRY D NEXT DOOR AND NEXT TIME BEFORE UNA DECLARE PEOPLE WANTED PUBLICILY LIKE THIS MAKE UNA NO FORGET TO REMEMBER SAY PERSON WEY NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Posted: at 23-03-2016 12:31 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Trueyarn at 23-03-2016 03:40 PM (9 years ago) (m) Oya IFA and ORUNMILA over to una,boys wan know wia the hackers dey. Posted: at 23-03-2016 03:40 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 23-03-2016 05:39 PM (9 years ago) (f) make dem bring d money and i go help una. dem dey my village dey enjoy dre life. Posted: at 23-03-2016 05:39 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 23-03-2016 06:45 PM (9 years ago) (m) hahahah yes nah those are now treasure...oooh and role model to some persons....too Posted: at 23-03-2016 06:45 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 24-03-2016 07:04 AM (9 years ago) (m) Hehehehehe,,,, o boy c oyinbo tifs wey don hammer buy hummers NobsmallTin o,,,  hmmmmmmmm.... Na you go see ham... Yeye mouth of your Posted: at 24-03-2016 07:04 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 24-03-2016 07:06 AM (9 years ago) (m) 100k dollar small jare..with the gravity of their offence. Make it 500k or 1m dollar I will produce them under 7days
hmmmmmmmm.... Your own too much bro... You get pity ooooo Posted: at 24-03-2016 07:06 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |