dareper at 27-03-2016 09:38 AM (9 years ago) (m) Una sorry oo Posted: at 27-03-2016 09:38 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 27-03-2016 01:10 PM (9 years ago) (f) security of this nation is below average Posted: at 27-03-2016 01:10 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
d truth of d matter is that na them police go rob, na dats why no police dey on ground for police station to help dem out. police na ur worst enemy oooo
I no know why you dey always talk wetin dey my mind.... na police rob them. Posted: at 27-03-2016 05:20 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Dem neva collect 350k,,,,,so what's d use of ATM???
may their villa no get ATM Posted: at 27-03-2016 05:21 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
ojomacathy at 28-03-2016 03:37 AM (9 years ago) (m) That's police for you..be wise!!!!! Posted: at 28-03-2016 03:37 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
raynebee at 28-03-2016 10:26 AM (9 years ago) (f) na wa o Posted: at 28-03-2016 10:26 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 11:50 AM (9 years ago) (m) Na from police d armed robbers dey hire dere guns from....
hmmmmmmmmmm..... Na wa for them... Don't mind them na yeye they worry them.... Posted: at 28-03-2016 11:50 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 11:51 AM (9 years ago) (m) Why would u hold that huge amount of money for hand?? . Bank and ATM no dey yo village ni?? ... I tire for some people... Next time Be Careful.. Very Careful.. Very Very Careful.. Extremely CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLL
hmmmmmmmm.... For where... Why did you think that can happen...m for your mind Posted: at 28-03-2016 11:51 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 11:52 AM (9 years ago) (m) WHY U NO DEY CAREFUL. NEXT TIME be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...
don't worry you don talk ham finish... They we be carefull next time Posted: at 28-03-2016 11:52 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
How about going to those villages that fulani are killing about to go flog them?foolish idiots!
abi o, Agatu village Posted: at 28-03-2016 10:14 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:08 AM (9 years ago) (m) All this robbers were dey disturb one day our police officers will fetch them out Posted: at 29-03-2016 10:08 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:08 AM (9 years ago) (m) God go soon catch them
Yes of course Posted: at 29-03-2016 10:08 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:09 AM (9 years ago) (m) d truth of d matter is that na them police go rob, na dats why no police dey on ground for police station to help dem out. police na ur worst enemy oooo
Don't say that Posted: at 29-03-2016 10:09 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:09 AM (9 years ago) (m) eyah what a pity
Yes too bad Posted: at 29-03-2016 10:09 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:09 AM (9 years ago) (m) abi oooooooo.... Then no. Ge mercy ooooooo... All they want is your cooperate with them...
You be thief Posted: at 29-03-2016 10:09 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:10 AM (9 years ago) (m) hahahahah.... Really... That was crazy,,, that was mean all people wey thy benue na criminal be that...
All of them Posted: at 29-03-2016 10:10 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:10 AM (9 years ago) (m) hmmmmmmm... Na him cause that rubbish for him.... And he still they use strong head... Hin. Don enter one chance...
Haha you get mouth Posted: at 29-03-2016 10:10 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:10 AM (9 years ago) (m) Dem neva collect 350k,,,,,so what's d use of ATM???
I don't know oh Posted: at 29-03-2016 10:10 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:11 AM (9 years ago) (m) You arm rubbers will soon be caught heartless human being
Very soon Posted: at 29-03-2016 10:11 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 29-03-2016 10:11 AM (9 years ago) (m) Police is your friend.Lolz
Run to them Posted: at 29-03-2016 10:11 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |