xsucces at 31-03-2016 10:42 PM (8 years ago) (m) |
emma4love3 at 31-03-2016 10:48 PM (8 years ago) (m) just look at them...scatter the whole place with mumu mesages.... Posted: at 31-03-2016 10:48 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 31-03-2016 10:50 PM (8 years ago) (m) the guy lobbido no be gold... doesnt worth all this... Posted: at 31-03-2016 10:50 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Nonsense! Posted: at 31-03-2016 11:19 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sparky12 at 31-03-2016 11:25 PM (8 years ago) (m) mtchwee Posted: at 31-03-2016 11:25 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ficull at 31-03-2016 11:34 PM (8 years ago) (m) your parents dey for naija dey hustle to raise foreign exchange to give u and keep u in Cypriot school..... and u r there fcking around. Uselessly disgraceful things. Nonsense. Posted: at 31-03-2016 11:34 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gogoman at 31-03-2016 11:57 PM (8 years ago) (m) you see now, who send these asewo with no shame pikin go abroad.. just dey waste naija money any how Posted: at 31-03-2016 11:57 PM (8 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kp45 at 1-04-2016 12:13 AM (8 years ago) (m) Nonsense Posted: at 1-04-2016 12:13 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Chaiiiiiii!! Choiiii!!! Money don enter fire burn,,,,see born throwey pikin dem com dey disgrace dem sef 4 public and deir papa dey hussle say foreign exchange don high to change dollar, u dey here dey fight ontop JoyStick,,,mad ashawo banza karuwa! Posted: at 1-04-2016 12:40 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Machealex at 1-04-2016 12:52 AM (8 years ago) (m) But why posting this type of nonsense here Posted: at 1-04-2016 12:52 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
all this war of words on top of one boy mmmmm baes the guy is so quiet through it all like a hero. what a pity. Posted: at 1-04-2016 02:36 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
all this war of words on top of one boy mmmmm baes the guy is so quiet through it all like a hero. what a pity. Posted: at 1-04-2016 02:37 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 1-04-2016 05:20 AM (8 years ago) (m) all this war of words on top of one boy mmmmm baes the guy is so quiet through it all like a hero. what a pity. ....my no mind them na their parents..... Posted: at 1-04-2016 05:20 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
beneno at 1-04-2016 05:41 AM (8 years ago) (m) This Delphine fine sha.even though her Wall of Jerico don fall down flat as the other girl talk because me no go there.I no care,Ni just to call some bricklayers to set and build the walls again up again no level.very sweet babe Posted: at 1-04-2016 05:41 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
DrSoba at 1-04-2016 06:43 AM (8 years ago) (m) No time to read this rubbish. Next Posted: at 1-04-2016 06:43 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ngfineface at 1-04-2016 07:24 AM (8 years ago) (f) Small pickin dey wori dem two. Internet is for ever. One day, they will wake up to read all these and wish they never did. The guy obviously will not marry either of them. It's not worth the trouble. Posted: at 1-04-2016 07:24 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
quest3 at 1-04-2016 08:54 AM (8 years ago) (m) I just dey look this pikins and I don see say dem no get sense even the one they called 'common sense' no day their head Confused fellows
I just dey look una Posted: at 1-04-2016 08:54 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
this one na full text book o, when I go read am finish Posted: at 1-04-2016 10:49 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Haso112 at 1-04-2016 10:57 AM (8 years ago) (m) BITCHES..... Iranu.... Posted: at 1-04-2016 10:57 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 1-04-2016 11:39 AM (8 years ago) (m) ...no be lie oh Posted: at 1-04-2016 11:39 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |