Hmmmmmmmm,,, Posted: at 3-04-2016 02:56 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no be small thin ooo
No b lie,,, NobsmallTin o Posted: at 3-04-2016 02:57 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
let each one keep seekin, not his own advantage, but that of the other person. 1 cor 10:24
Na hw dis one take relate to d topic? Posted: at 3-04-2016 02:58 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
100,000 NAIRA WINE??? And some people dey drink these kind WINES abi??? The WINES dey GIVE EXTRA LIFE???
Hahahahaha,,,, e get some wey dey expensive pass dat one o Posted: at 3-04-2016 02:59 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bad economy with bad condition.
Na today? Posted: at 3-04-2016 03:00 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 07:19 AM (8 years ago) (m) Please let me ask him, no wine be your food? Posted: at 4-04-2016 07:19 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 07:20 AM (8 years ago) (m) Bad economy with bad condition.
Na wetin course am be that Posted: at 4-04-2016 07:20 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 07:20 AM (8 years ago) (m) Hungry people , in a hungry country
Our people are not smiling Posted: at 4-04-2016 07:20 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 07:21 AM (8 years ago) (m) u just disgrace your family for nothing This one no get shame Posted: at 4-04-2016 07:21 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 07:22 AM (8 years ago) (m) Wetin u go do after stealing sell or drink am? What happened after u take photos
Big disgrace Posted: at 4-04-2016 07:22 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
we have seen this before Posted: at 5-04-2016 12:08 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Bad economy with bad condition.
no be lie Posted: at 5-04-2016 12:09 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Hungry people , in a hungry country
trueyarn Posted: at 5-04-2016 12:10 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
NEXT TIME Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL...
I doubt if he is going to be very very careful, he can steal even in prison Posted: at 5-04-2016 12:12 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
u just disgrace your family for nothing no be lie Posted: at 5-04-2016 12:12 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
IDIOT
big idiot Posted: at 5-04-2016 12:14 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Wetin u go do after stealing sell or drink am? What happened after u take photos
he go get levels among he pairs. Posted: at 5-04-2016 12:16 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Chaii Make In Drink Am B4 Arrest Nah Yawa Dey Joooo Oooo
lol. you funny o Posted: at 5-04-2016 12:17 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
100,000 NAIRA WINE??? And some people dey drink these kind WINES abi??? The WINES dey GIVE EXTRA LIFE???
bros you never jamb wine Posted: at 5-04-2016 12:18 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
let each one keep seekin, not his own advantage, but that of the other person. 1 cor 10:24
yes pastor Posted: at 5-04-2016 12:18 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |