imaria at 3-04-2016 01:11 AM (8 years ago) (f) Fire fire everywhere God please help Nigeria my country Posted: at 3-04-2016 01:11 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 05:52 AM (8 years ago) (m) Abeg make nothing happen give them oh Posted: at 4-04-2016 05:52 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 05:53 AM (8 years ago) (m) Our own 911 no day connect. The only thing wey u go hear is that d number is not available
Who be that Posted: at 4-04-2016 05:53 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 05:53 AM (8 years ago) (m) Thank God no life was lost&also no caualties.No qualms,once there is life,there is hopem But wetin come dey cause all this fire outbreak here&there?
That is very good Posted: at 4-04-2016 05:53 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 05:54 AM (8 years ago) (m) Ya I witnessed the fire disaster
Did you contribute to safe Posted: at 4-04-2016 05:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan22 at 4-04-2016 05:54 AM (8 years ago) (m) 2016 either fire or accident, God pls save your people
Nice prayer from you Posted: at 4-04-2016 05:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nice prayer from you
no be lie Posted: at 8-04-2016 08:26 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Did you contribute to safe
yes na by looking Posted: at 8-04-2016 08:27 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
That is very good
abi o Posted: at 8-04-2016 08:28 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Who be that
which kind question be this? Posted: at 8-04-2016 08:29 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg make nothing happen give them oh
nothing go happen Posted: at 8-04-2016 08:29 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Fire fire everywhere God please help Nigeria my country
our country Posted: at 8-04-2016 08:30 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
...lyf goes on
before nkor Posted: at 8-04-2016 08:31 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Our own 911 no day connect. The only thing wey u go hear is that d number is not available
no be lie their battery dey always die Posted: at 8-04-2016 08:33 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Thank God no life was lost&also no caualties.No qualms,once there is life,there is hopem But wetin come dey cause all this fire outbreak here&there?
no only God know o Posted: at 8-04-2016 08:33 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Ya I witnessed the fire disaster
hope you didn't loot? Posted: at 8-04-2016 08:34 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
FIRE everywhere since YESTERDAY....! Hmmmmm
no be lie Posted: at 8-04-2016 08:35 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
save life only
abi Posted: at 8-04-2016 08:36 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
2016 either fire or accident, God pls save your people
e tire me Posted: at 8-04-2016 08:36 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Lol.
is it funny? Posted: at 8-04-2016 08:37 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |