Posted: at | |
| |||||
That is good of him Reply
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 2-04-2016 11:40 PM C dis local ashawo pikin wey won claim say him brain dey correct. Na fat lie,,, ur reasoning dey equals to d madman with scatter scatter teeth wey dey look for one of his missing teeth inside him yansh. Abi u forget say u b tell us,,, u go run commot from where dem deport u to chase d pant of dat girl wey b barber ni?? U b moron of d highest level... carry mirror to c ur monkey face..,, na so ur character b real life BT u no no. Begin dey thank me cos nw u don no [/quotey You no talk well
| |||||
Quote from: Isah Ojogu Abdulkadir on 2-04-2016 09:38 PM messi my man but I love cr7 d more Tell us why
| |||||
Quote from: Courage skills kaire on 2-04-2016 09:36 PM Messi boy, no come they shyke them 4 back o No messi is too matured for that
| |||||
Quote from: Mariett Lyna on 2-04-2016 09:22 PM cool the Obama girls would be very happy. Yes they will
| |||||
If you require pickup or account in europe holla me for more info. my email is [email protected].. 100% sincere Reply
| |||||
9ice one messi.....send me one too Reply
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 2-04-2016 11:40 PM C dis local ashawo pikin wey won claim say him brain dey correct. Na fat lie,,, ur reasoning dey equals to d madman with scatter scatter teeth wey dey look for one of his missing teeth inside him yansh. lol nawa o Abi u forget say u b tell us,,, u go run commot from where dem deport u to chase d pant of dat girl wey b barber ni?? U b moron of d highest level... carry mirror to c ur monkey face..,, na so ur character b real life BT u no no. Begin dey thank me cos nw u don no
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 2-04-2016 11:30 PM Na big lie,,, dem cage all of dem.. Na Madrid win its normal
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 2-04-2016 11:07 PM hehebeh make sense oooh no be lie
| |||||
Quote from: mayor on 2-04-2016 11:01 PM haha hope u don hear d result? na who go win the league? Barcelona
| |||||
Quote from: Isah Ojogu Abdulkadir on 2-04-2016 09:38 PM messi my man but I love cr7 d more who cares
| |||||
Quote from: Valentine Nnadozie on 2-04-2016 09:37 PM Good For You !! Joooo Oooo abi o jor oooo
| |||||
Quote from: DR.kison on 2-04-2016 09:27 PM OH CHURCH, OH CHURCH, OH CHURCH….BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. nawa for you o
| |||||
Quote from: Mariett Lyna on 2-04-2016 09:22 PM cool the Obama girls would be very happy. of course
| |||||
Quote from: mr gogo on 2-04-2016 08:52 PM well i hope messi got it right this time, because obama daughter na over grown baby longy she be .. hope the jersey fit.. nice one true talk
| |||||
Quote from: Collins chigoziri on 2-04-2016 08:47 PM ...lyf goes on before nkor?
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 2-04-2016 08:02 PM E try BT him pata for make more since,,,, na wetin woman like b dat everyone is entitled to his or her own opinion
| |||||
Quote from: teejay on 2-04-2016 07:46 PM cool,, hot before?
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)