Mesmerize at 1-03-2009 10:17 PM (13 years ago) (f) Oh my goodness that was hillarious Posted: at 1-03-2009 10:17 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
finally u agreed that somebody's joke made sense.hmnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn abi dem send you..... see i dey quick vex o. Posted: at 2-03-2009 01:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kido123 at 2-03-2009 02:23 PM (13 years ago) (m) Gwhy, yu be how many pesin sef? abi na yu be all those pple wey dey ya pix?... yu don become babalawo...... Posted: at 2-03-2009 02:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eromzy at 2-03-2009 03:22 PM (13 years ago) (m) them nigerians are just ingenious... Posted: at 2-03-2009 03:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kido123 at 2-03-2009 03:31 PM (13 years ago) (m) them nigerians are just ingenious...
Dbanj.... file!!!!.... Posted: at 2-03-2009 03:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 2-03-2009 03:39 PM (13 years ago) (f) Na who go resurrect dis old joke na? Abi una no c d year wey dguy post am? Ewu
so u still dey carry dis ya bad belle about Gwhy, u go get constipation o, agree na old post but no b everybody dey naijapals dat year, abi u deaf dumb daft nd stupi...........no b ya fault na d sch wey u go ebunu, atulu, nnchi, nnkita, ewu ofia Posted: at 2-03-2009 03:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 2-03-2009 03:46 PM (13 years ago) (m) Na who go resurrect dis old joke na? Abi una no c d year wey dguy post am? Ewu
so u still dey carry dis ya bad belle about Gwhy, u go get constipation o, agree na old post but no b everybody dey naijapals dat year, abi u deaf dumb daft nd stupi...........no b ya fault na d sch wey u go ebunu, atulu, nnchi, nnkita, ewu ofia pls give itumo... no be every bodi dey flow wit ur foreign tongue o... Posted: at 2-03-2009 03:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na who go resurrect dis old joke na? Abi una no c d year wey dguy post am? Ewu
so u still dey carry dis ya bad belle about Gwhy, u go get constipation o, agree na old post but no b everybody dey naijapals dat year, abi u deaf dumb daft nd stupi...........no b ya fault na d sch wey u go ebunu, atulu, nnchi, nnkita, ewu ofia pls give itumo... no be every bodi dey flow wit ur foreign tongue o...  sorry 000.... but e be like say na goat him take style call...... i dey come first... Posted: at 2-03-2009 04:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
iphie at 2-03-2009 04:16 PM (13 years ago) (f) Na who go resurrect dis old joke na? Abi una no c d year wey dguy post am? Ewu
so u still dey carry dis ya bad belle about Gwhy, u go get constipation o, agree na old post but no b everybody dey naijapals dat year, abi u deaf dumb daft nd stupi...........no b ya fault na d sch wey u go ebunu, atulu, nnchi, nnkita, ewu ofia pls give itumo... no be every bodi dey flow wit ur foreign tongue o...  sorry 000.... but e be like say na goat him take style call...... i dey come first... egba, egba, egba, no try me o, two of una, una no c as Gwhy dey call pple goat Posted: at 2-03-2009 04:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 2-03-2009 04:19 PM (13 years ago) (m) ISI EWUU... Posted: at 2-03-2009 04:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 2-03-2009 04:44 PM (13 years ago) (f) ISI EWUU...
e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning Posted: at 2-03-2009 04:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ISI EWUU...
e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning chie... na all of us him dey call isi ewu..... himself na.... abeg iphie, wetin him resemble this morning... you sef, na isi monkey.... no, isi gorilla, no.... you be isi okuko, yes, u be isi okuko fowl head... Posted: at 2-03-2009 04:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kido123 at 2-03-2009 05:05 PM (13 years ago) (m) ISI EWUU...
e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o...  some people dey even talk say i resemble bush..... Posted: at 2-03-2009 05:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ISI EWUU...
e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o...  some people dey even talk say i resemble bush..... chie.... malaria fever don catch kido.... iphie, recommened agbo for am now... Posted: at 2-03-2009 05:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
e4ma at 3-03-2009 05:44 AM (13 years ago) (f) trust my naija pple to make themselves known wherever they go even 4 heaven and hell devil sef come dey complain Posted: at 3-03-2009 05:44 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na soo... Posted: at 3-03-2009 07:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 3-03-2009 01:35 PM (13 years ago) (f) ISI EWUU...
e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o...  some people dey even talk say i resemble bush..... chie.... malaria fever don catch kido.... iphie, recommened agbo for am now... krist, in dis day age nd era u still neva knw say kido don transfere go KPC, as 4 u, isi ebunu, isi poty, isi nnkita, u b isi nnchi, yess nnchi Posted: at 3-03-2009 01:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ISI EWUU...
e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o...  some people dey even talk say i resemble bush..... chie.... malaria fever don catch kido.... iphie, recommened agbo for am now... krist, in dis day age nd era u still neva knw say kido don transfere go KPC, as 4 u, isi ebunu, isi poty, isi nnkita, u b isi nnchi, yess nnchi nne, chie... na be all this. even isi nnchi... nnchi of all animal... chie. if na isi elephant you call me e for better.. but i know no b you dey talk this talk.... na our enemy dey work.... i bind the all.... chie... me... Posted: at 3-03-2009 01:43 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
iphie at 3-03-2009 02:04 PM (13 years ago) (f) ISI EWUU...
e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o...  some people dey even talk say i resemble bush..... chie.... malaria fever don catch kido.... iphie, recommened agbo for am now... krist, in dis day age nd era u still neva knw say kido don transfere go KPC, as 4 u, isi ebunu, isi poty, isi nnkita, u b isi nnchi, yess nnchi nne, chie... na be all this. even isi nnchi... nnchi of all animal... chie. if na isi elephant you call me e for better.. but i know no b you dey talk this talk.... na our enemy dey work.... i bind the all.... chie... me... i comment my reserve no vex, u b isi ezi Posted: at 3-03-2009 02:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this one no good at all.... PIG.... no no no... wait make i call kido first... isi ezi... huh... why kido number no dey go... Posted: at 3-03-2009 02:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |