Posted: at | |
Quote from: Sussan odili on 2-05-2016 11:02 PM calm down my bros yes ma, congrats o, I see say na only you win the European champions league prediction.
| |||||
Quote from: onyedika benson on 2-05-2016 11:39 PM Lmao!!! No promo for april ![]()
| |||||
Quote from: sanusi modele on 2-05-2016 11:52 PM lol, funny u. make dem pay am oooo cos na 50/50 sharing formular we wan use lol you funny o
| |||||
Quote from: sanusi modele on 2-05-2016 11:55 PM Quote from: Timothy Eazy on 2-05-2016 10:32 PM My people! I beg this one wey Naijapals no talk anything about the April winners, I hope all is well? I no worry o, I just dey observe[/quote lol, no worry. no forget say we dey follow share am together 50/50, no cheating
| |||||
Quote from: oworen obong on 2-05-2016 11:56 PM See go soon cry am confused
| |||||
Quote from: dickieponga on 3-05-2016 12:22 AM U don win am so y u dey bother, ur name go soon appear anyway congrats.... Dickieponga the ladies husband, how da hustles na?
| |||||
Quote from: dickieponga on 3-05-2016 12:27 AM E show say dis girl no get class or taste, MK bags are d cheapest in town if she get class and taste she for ask for Hermes, chloe, gucci, jimmy choo, LV and even Versace bags...Me wey i be man and i no about bags, i no fit buy MK bags cos na chavs dey buy dat cheap bag.... no mind that babe na ogbolism dey worry her, e be like say her sugar daddy don manage steal public fund come give her own share, me I no fit buy that bag for my sis or girlfriend e too cheap. I can tell u dat is one over-priced cheap bag and d c**t is happy...
| |||||
Quote from: MICROPHONE MESSIAH link=topic=291007.msg4838653#msg4838653 date=1462225702 Life goes on. Na for Naijapals we go still read say your sugar daddy wife kill you. Lobatan U said it all
| |||||
POVERTY NA BIG DISEASE Reply
| |||||
Quote from: Uchendu collins on 2-05-2016 10:31 PM Her mate dey use Luois vittion,Gucci wey cost $2000 dollars-1.5million,she dey twitter dey mumu Abeg make I hear word. Swear you have ever bought a bag of N20k in your life. She wrote that for people like you
| |||||
Quote from: ngfineface on 3-05-2016 08:29 AM Abeg make I hear word. Swear you have ever bought a bag of N20k in your life. She wrote that for people like you my sister no be quarrel na, she talk her own mind she talk.
| |||||
SHAKE MY HEAD FOR U AT DIS AGE U STILL DEY DO SUGAR DADDY, AT D END NA BABYMAMA U GO COME END UP WITH, NO HUSBAND THEN WHEN U DON REACH FIFTY SOMETHING U GO COME TELL PEOPLE SAY U WAITING FOR GOD TO GIVE U D RIGHT MAN NO PROBLEM THAT TIME EVERYTHING RIGHT DON GO LEFT NA THAT TIME U GO KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Reply
| |||||
newsless news Reply
| |||||
Quote from: henry chinedu joseph on 3-05-2016 01:11 PM newsless news how?
| |||||
Dorothy is a bad babe. Don't want any babe I know to be like her Reply
| |||||
Lol...okay oooo Reply
| |||||
Because of yawa dey everywhere Reply
| |||||
I saw,,,... Reply...
| |||||
OK.. Reply...
| |||||
Your own don better... maga don pay your money Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)