Posted: at | |
Quote from: meli schmidt on 5-05-2016 07:29 PM B warned ,lol For yawa things
| |||||
Quote from: dickieponga on 5-05-2016 07:36 PM Gogoman na dere u dey carry Ekaette go abi, now i don find out... Na so una take c una own? I dey wait for u to come back cos u and Ekaette get query to ansa...
| |||||
Quote from: Rita on 5-05-2016 08:38 PM Make una leave Gogoman joor Yawa people wey dey miss yaba left plenty for here, na to carry them go yawa church
| |||||
Quote from: anna johnson on 5-05-2016 11:39 PM hahahahaha Yawa laugh no be yawa ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Opeyemi Oladipupo on 6-05-2016 05:32 AM Hmmmmmm... you don talk ham finish. Na so una take c una own?
| |||||
Quote from: Opeyemi Oladipupo on 6-05-2016 05:33 AM
| |||||
Quote from: Philip on 6-05-2016 01:00 PM noted For yawa book
| |||||
Quote from: mr gogo on 6-05-2016 04:55 PM mmmm wetin i do again oo Yawa pikin ![]()
| |||||
Quote from: Eve on 6-05-2016 05:28 PM Spoiled area boys and area girls. Na so we take dey see them
| |||||
Quote from: oworen obong on 10-05-2016 11:17 AM They don too use that man place Yawa dey
| |||||
Quote from: oworen obong on 10-05-2016 11:18 AM Make I call that landlord tell am Yawa people plenty
| |||||
Quote from: oworen obong on 10-05-2016 11:19 AM You are right for this one You don see yawa wey dey left before?
| |||||
Quote from: Timothy Eazy on 11-05-2016 08:34 AM The land try one day na him pikin them go dey sammer there Yawa talk
| |||||
Quote from: Charles Jackson on 13-05-2016 03:02 AM Hahahahahaha... must you attack gogoman? Yawa person and yawa people.Yawa parole just dey go on. Yawa must to continue
| |||||
Yawa goes on Reply
| |||||
Na so we take c am Reply
| |||||
yawa don gas Reply
| |||||
Lol....I comment my reserve Reply
| |||||
Flirty tenants lol Reply
| |||||
D man for don dey c many condoms for ground. Na im e vex put signboard Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest