Thomax at 1-02-2010 10:50 AM (15 years ago) (m) hmmm, teeco, dey guy sabi recruit all this correct newbies(chicks) tru his post on the front page of naijapals nah so i hear am oh, no be me talk am oh
LOL  see as una dey shout my name  wetin u dey feel like now? young Alhaji  loool .. ok teeco u sef gossip another person. shebi i don knw u finish nw hen? Niajapals young alhaji Posted: at 1-02-2010 10:50 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hmmm, teeco, dey guy sabi recruit all this correct newbies(chicks) tru his post on the front page of naijapals nah so i hear am oh, no be me talk am oh
LOL  see as una dey shout my name  wetin u dey feel like now? young Alhaji  YOUNG ABOKI Posted: at 1-02-2010 10:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 1-02-2010 11:00 AM (15 years ago) (m) hmmm, teeco, dey guy sabi recruit all this correct newbies(chicks) tru his post on the front page of naijapals nah so i hear am oh, no be me talk am oh
LOL  see as una dey shout my name  wetin u dey feel like now? young Alhaji  YOUNG ABOKI  Chei!!! me?
Posted: at 1-02-2010 11:00 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yes u teeco Posted: at 1-02-2010 11:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 1-02-2010 11:24 AM (15 years ago) (m) I know ya problem
Posted: at 1-02-2010 11:24 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
erikaakpan at 1-02-2010 05:02 PM (15 years ago) (f) mchwwwww
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 1-02-2010 05:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 1-02-2010 05:05 PM (15 years ago) (m) weytin
Posted: at 1-02-2010 05:05 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sheenor at 2-02-2010 12:10 AM (15 years ago) (m) make i pass for now!
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 2-02-2010 12:10 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
zolazola at 2-02-2010 09:30 AM (15 years ago) (m) dey pass now somebody hold your legs? Posted: at 2-02-2010 09:30 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 2-02-2010 10:27 AM (15 years ago) (m) hmmm, teeco, dey guy sabi recruit all this correct newbies(chicks) tru his post on the front page of naijapals nah so i hear am oh, no be me talk am oh
LOL  see as una dey shout my name  wetin u dey feel like now? young Alhaji  loool  .. ok teeco u sef gossip another person. shebi i don knw u finish nw hen? Niajapals young alhaji  LOL guy me na you I go Gossip
Posted: at 2-02-2010 10:27 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 2-02-2010 11:08 AM (15 years ago) (m) passing and peeping, i dey find who i go gossip
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 2-02-2010 11:08 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 2-02-2010 11:29 AM (15 years ago) (m) ok
Posted: at 2-02-2010 11:29 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bensuwah at 2-02-2010 02:36 PM (15 years ago) (f) I know ya problem
i dont hav a problem, mayb its u dat hav 1 Posted: at 2-02-2010 02:36 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Phil2 at 2-02-2010 02:51 PM (15 years ago) (m)  , just singing and passing Posted: at 2-02-2010 02:51 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 2-02-2010 02:56 PM (15 years ago) (m) I know ya problem
i dont hav a problem, mayb its u dat hav 1 see me see trouble Oo am not talking to you
Posted: at 2-02-2010 02:56 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
irule at 4-02-2010 04:52 PM (15 years ago) (m) I tire ooo, this teeco sef, na drug addict or wetin becos me i dey feeelam
Believe it or not I Rule Posted: at 4-02-2010 04:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 4-02-2010 05:16 PM (15 years ago) (m) I tire ooo, this teeco sef, na drug addict or wetin becos me i dey feeelam
Chei!!! I no dey high Ooo bros
Posted: at 4-02-2010 05:16 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jossy9 at 4-02-2010 06:04 PM (15 years ago) (m) bros u dey fear? why u say u no dey high na. u too much u hearrrrrrrrrr..................... Posted: at 4-02-2010 06:04 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mubaji at 4-02-2010 06:14 PM (15 years ago) (m) Posted: at 4-02-2010 06:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 4-02-2010 07:33 PM (15 years ago) (m) passing Posted: at 4-02-2010 07:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |