Nollywood Actress, Uche Elendu Welcomes Second Child In The U.S (Photos) (Page 2)

Date: 17-05-2016 6:40 am (7 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- Oworen25 at 17-05-2016 10:50 PM (7 years ago)
(m)
Beautiful smile from that baby
Posted: at 17-05-2016 10:50 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 18-05-2016 03:46 AM (7 years ago)
(m)
Dese people get inferiority complex, wat is d big deal say una dey go yankee go born abi hospitals don finish for naija...?
Abi na for where dem born una...?
Posted: at 18-05-2016 03:46 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- mia4321 at 18-05-2016 12:17 PM (7 years ago)
(f)
congrats!                                                                                                       
Posted: at 18-05-2016 12:17 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 18-05-2016 12:59 PM (7 years ago)
(f)
congrats                                                                           
Posted: at 18-05-2016 12:59 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 18-05-2016 10:43 PM (7 years ago)
(m)
Na so na, congratulations and congratulations
Posted: at 18-05-2016 10:43 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- raynebee at 20-05-2016 11:33 AM (7 years ago)
(f)
good fr her....congrats                                                     
Posted: at 20-05-2016 11:33 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 04:19 AM (7 years ago)
(m)
Why yawa dey everywhere I go yawa dey. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 04:19 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 19-06-2016 05:28 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: ben eno on 17-05-2016 08:40 AM
Time go come for Nigeria wey some children go grow up come see say Ni only them dey carry Nigeria passport waka,wey their mates dey carry Us,UK ,Canada,France,Germany e.t.c them go begin ask their parents questions  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
No b lie y talk
Posted: at 19-06-2016 05:28 AM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2]