Posted: at | |
To eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
wetin u de feel like? ReplyA good exercise for the heart is to bend down and help another up
| |||||
i c Reply
| |||||
2 eye c...... Replydis 1 na drama
| |||||
no na kolomental in drama Reply
| |||||
lol ReplyA good exercise for the heart is to bend down and help another up
| |||||
duy u crase die ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
abeg, make we help J2S.... e be like say the thing (kolo) don start again. Reply
| |||||
we go take rope tie am go meet babalawo ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
abeg call others o..... Replymake them come help us hold him hand and leg...
| |||||
shrink urgently needed in this forum..... ehm Kris watin be the name of that shrink u been dey see? Reply
| |||||
Quote from: MrDon on 5-02-2010 05:06 PM shrink urgently needed in this forum..... ehm Kris watin be the name of that shrink u been dey see? ![]() ![]() ![]() oga mi, na bcos say na you o.... ![]()
| |||||
i no dey here ooh...make crasexy no bite me ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 5-02-2010 05:09 PM i no dey here ooh...make crasexy no bite me if you leave, am leaving too o... ![]() i can't handling him alone o...
| |||||
i no dey leave am na....i dey with him but na from distance ooh ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
see, me i no want make sumbody come infect me with kolomental syndrome... Reply
| |||||
after all u never get well frm the one u contacted b4....lol Reply
| |||||
Quote from: MrDon on 5-02-2010 05:19 PM after all u never get well frm the one u contacted b4....lol ![]() ![]() ![]() the one i contacted from you abi?.. ![]()
| |||||
na so life be? u wan run leave ur guy now.....well sha if hospital reject crase man......roadside no go reject am ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 5-02-2010 06:11 PM na so life be? u wan run leave ur guy now.....well sha if hospital reject crase man......roadside no go reject am hahahahahha... ![]() OMG....
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)