diplomatik at 18-02-2010 05:40 PM (14 years ago) (f) .
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 18-02-2010 05:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zolazola at 18-02-2010 05:44 PM (14 years ago) (m) ooh....we still dey battle with waitin 100 bucks go help us do 4 belle. the truth wey i don realise 4 dis matter be say, na waitin go belle full u. so wetin go happen b say....... carry hundred bucks meet aboki make e give u N60 sugarcane (erake); go mama put get N40 stew. den use leg go ur house. if u suffer reach sit down 4 bed open leg, spread d sugarcan n stew wey u buy b4 u begin tear d stuff (sugarcane n stew).Ok..... walahi.... dey knw go fit tell u say make u stand up, wey u go fit. if na lie i dey talk den make u urself try am. den come tell me d result. so this means our money still dey valuable......Lol
see fake formula Posted: at 18-02-2010 05:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 18-02-2010 06:04 PM (14 years ago) (m) lol
Posted: at 18-02-2010 06:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vantheo at 18-02-2010 06:13 PM (14 years ago) (m) Or as a typical pako boy buy 2pack of jumbo indomie. Use cold water soak am inside small bowl for like 20minutes. By dat time d tin for don soft come swell pass d normal size. Den put d spice inside den chop am. U fit drink d spicy water sef. Allah! This one go belleful u no doubt
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 18-02-2010 06:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
princedee at 18-02-2010 09:55 PM (14 years ago) (m) 5 wraps of eba without meat and water. Posted: at 18-02-2010 09:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Phil2 at 19-02-2010 06:07 PM (14 years ago) (m) chikenen Posted: at 19-02-2010 06:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
richeazy at 19-02-2010 07:57 PM (14 years ago) (m) Buy igbo... E no go make u hungry Posted: at 19-02-2010 07:57 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
stilldan at 19-02-2010 09:10 PM (14 years ago) (m) i dont know why you guys are speculating on this issue.. 100naira can feed you wella...you buy bread 50naira, beans 30naira. and you buy 10naira pure water....you will still have 10naira change....Lol.....make una think.. there are alot of things 100naira can buy..dont forget garri....lol ahhhaaahhhaaa Posted: at 19-02-2010 09:10 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hav u guys ever heard of okpa b4?.......just buy 3 okpa(20 naira each), buy half bread(20 naira),accompany them with 1 pure water(10 naira) and buy 2 ciger(10 naira). This dish na 24 hour service...lol. Posted: at 20-02-2010 01:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 20-02-2010 08:40 AM (14 years ago) (m) Hav u guys ever heard of okpa b4?.......just buy 3 okpa(20 naira each), buy half bread(20 naira),accompany them with 1 pure water(10 naira) and buy 2 ciger(10 naira). This dish na 24 hour service...lol.
hahahaha
Posted: at 20-02-2010 08:40 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
N50 bread, N40 Akara and A sachet of pure water, you don pass your neighbour that ooo... Posted: at 20-02-2010 09:00 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 20-02-2010 09:42 AM (14 years ago) (m) see calculaionz
Posted: at 20-02-2010 09:42 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vantheo at 20-02-2010 10:27 AM (14 years ago) (m) Hav u guys ever heard of okpa b4?.......just buy 3 okpa(20 naira each), buy half bread(20 naira),accompany them with 1 pure water(10 naira) and buy 2 ciger(10 naira). This dish na 24 hour service...lol.
hehehe
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 20-02-2010 10:27 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
THE POINT IS DAT U CNT EAT A BALANCE MEAL WIT 100NAIRA.U CAN ONLY EAT SOME UNBALANCE STUFF JUST FOR U TO HAVE A FILL OR FOR EATING SAKE.BUT TO BE CANDID 100BUCKS CAN NOT GET U A GOOD MEAL. Posted: at 20-02-2010 10:36 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DarkCoco at 20-02-2010 11:05 AM (14 years ago) (f) convert tht to dollars pls
Woman Of Valor~~~~I Am DeStInEd FOr gReAtNeSs Posted: at 20-02-2010 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 20-02-2010 01:36 PM (14 years ago) (m) convert tht to dollars pls
70Cents
Posted: at 20-02-2010 01:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
70 cents cannot by u food i US, but 100 naira can buy u something at least. Posted: at 21-02-2010 01:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sweetrae at 21-02-2010 05:43 PM (14 years ago) (f) convert tht to dollars pls
70Cents seriously? only .70? i think u can get a taco from taco bell but i dont know watelse u can buy for .70... Posted: at 21-02-2010 05:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 22-02-2010 08:51 AM (14 years ago) (m) convert tht to dollars pls
70Cents seriously? only .70? i think u can get a taco from taco bell but i dont know watelse u can buy for .70... weytin taco go do me me wey dey eat like.............
Posted: at 22-02-2010 08:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yinkaolu_1 at 22-02-2010 09:58 AM (14 years ago) (m) chop AKPU with SUPER GLUE! Posted: at 22-02-2010 09:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |