



your comment pls...
TEECO I THINK SAY DEM DON SOLVE UR FOOD PROBLEM SINCE? ALL UR QUESTION IS ALWAYS ABOUT FOOD, TUFIA, MAKE U NO GO CHOP PERSON ON DAY



ANYWAY USE AM BUY ANYTHING WEY U SEE EVEN GWORO
Posted: at | |
Quote from: teeco on 5-02-2010 05:17 PM What can you eat with N100 bucks in Nigeria and you are hungry badly. ![]() ![]() ![]() ![]() your comment pls... TEECO I THINK SAY DEM DON SOLVE UR FOOD PROBLEM SINCE? ALL UR QUESTION IS ALWAYS ABOUT FOOD, TUFIA, MAKE U NO GO CHOP PERSON ON DAY ![]() ![]() ![]() ANYWAY USE AM BUY ANYTHING WEY U SEE EVEN GWORO TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: jossy9 on 7-02-2010 01:30 AM Quote from: teeco on 6-02-2010 09:06 AM Quote from: irule on 5-02-2010 07:51 PM Did i hear you say badly? your own don done, cos it will only help you on Biscuit or Gala will help Guy you no go belle food with that one na ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Make all of una pack come Makurdi. U can get a decent plate of pounded yam N50 or akpu N60 with soup wit enuf money 4 pure water. U fit stil buy meat sef. (seriously) Reply
| |||||
Quote from: eyevee on 9-02-2010 07:25 PM Make all of una pack come Makurdi. U can get a decent plate of pounded yam N50 or akpu N60 with soup wit enuf money 4 pure water. U fit stil buy meat sef. (seriously) Wow.
| |||||
hahahhahahahah u guys are funni Reply![]()
| |||||
first get babe wey im mama dey sale mama put, Replyin that case you fit dey use 50 buck sef chop belle food. try am, e dey work well well! no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
hmmmmm........... lol @ comments Reply
| |||||
Hot beans 90bucks and pure water. Dat one fit hold ya belle ReplyI'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!!
| |||||
Quote from: vantheo on 15-02-2010 04:41 PM Hot beans 90bucks and pure water. Dat one fit hold ya belle ![]() ![]()
| |||||
you guys can start very funny topics here. anyway 100 no fit do you anything Reply
| |||||
Quote from: zolazola on 15-02-2010 06:36 PM you guys can start very funny topics here. anyway 100 no fit do you anything who tell you ![]()
| |||||
Quote from: teeco on 15-02-2010 05:41 PM Quote from: vantheo on 15-02-2010 04:41 PM Hot beans 90bucks and pure water. Dat one fit hold ya belle ![]() ![]() d only ting u can buy in 9ja wid 5box is supergum ![]() ![]()
| |||||
Akara or u just drink pour water Reply
| |||||
Akara or u just drink pour water Reply
| |||||
Quote from: neossha on 17-02-2010 06:36 PM Quote from: teeco on 15-02-2010 05:41 PM Quote from: vantheo on 15-02-2010 04:41 PM Hot beans 90bucks and pure water. Dat one fit hold ya belle ![]() ![]() d only ting u can buy in 9ja wid 5box is supergum ![]() ![]() ok ooo ![]()
| |||||
ele ewa #30,bread #60,pure water #10.so our #100 still get value.odaroooooooooooooo Reply
| |||||
Quote from: sweetbenny on 18-02-2010 04:12 PM ele ewa #30,bread #60,pure water #10.so our #100 still get value.odaroooooooooooooo this one i no go belle food na ![]()
| |||||
Quote from: teeco on 17-02-2010 05:16 PM Quote from: zolazola on 15-02-2010 06:36 PM you guys can start very funny topics here. anyway 100 no fit do you anything who tell you ![]() no bi naija i dey?
| |||||
ooh....we still dey battle with waitin 100 bucks go help us do 4 belle. the truth wey i don realise 4 dis matter be say, na waitin go belle full u. so wetin go happen b say....... carry hundred bucks meet aboki make e give u N60 sugarcane (erake); go mama put get N40 stew. den use leg go ur house. if u suffer reach sit down 4 bed open leg, spread d sugarcan n stew wey u buy b4 u begin tear d stuff (sugarcane n stew).Ok..... walahi.... dey knw go fit tell u say make u stand up, wey u go fit. if na lie i dey talk den make u urself try am. den come tell me d result. so this means our money still dey valuable......Lol Reply
| |||||
hehehehehe Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech