KleverC at 10-02-2010 09:16 PM (15 years ago) (m) lol
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 10-02-2010 09:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oga no goo ooh....if u go i go follow u comot
Me too :'( me three..no go o
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 10-02-2010 10:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 11-02-2010 12:15 AM (15 years ago) (m) 14 nah my missura u dey use play so? e be like say u wan put dick for hot oil
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 11-02-2010 12:15 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ademola78 at 11-02-2010 03:14 AM (15 years ago) (m) NO GO BROS Posted: at 11-02-2010 03:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 11-02-2010 10:55 AM (15 years ago) (f) 14:14 going is not going to solve d problems u just listed, moreover we are all from different backgrounds with different home training so we surely can't be d same and u can't tell someone how to react to a joke huh. pls don't go
Ihave changed my mind for MISITURA's sake. GBAM !!!!!! I feel you baby. Tou dey send some electrick shock to my body.. THIS IKEBE NO GO PUT ME FOR WAHALA, I KNOW IKEBE .... LETTUCE,LETTUCE, TOMATOES,TOMATOES, ONIONS!!!! (3ce) 14_Inches u are ad darling 4 changing ur mind. welcome back
Posted: at 11-02-2010 10:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 11-02-2010 10:56 AM (15 years ago) (f) 14 nah my missura u dey use play so? e be like say u wan put dick for hot oil
thanks joor. he just wants to sample it
Posted: at 11-02-2010 10:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
asaph at 11-02-2010 12:07 PM (15 years ago) (m) hnmmmm Posted: at 11-02-2010 12:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mistura at 11-02-2010 12:17 PM (15 years ago) (f) hnmmmm
your hnmmmm go soon finish
Posted: at 11-02-2010 12:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
niikii at 11-02-2010 12:26 PM (15 years ago) (f) Ok! bye. Posted: at 11-02-2010 12:26 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
KleverC at 11-02-2010 12:27 PM (15 years ago) (m) 4 wetin?
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 11-02-2010 12:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wat can i say 14 inches i neva new u despite d fact we stay in d same house our way or path neva crossed but from wat i heard from our room mate dey said ure beta then j and miss a.... and dat ure really nyc but dey said ure not really 14inch wateva sha Posted: at 11-02-2010 02:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oga no goo ooh....if u go i go follow u comot
Me too :'( followed by me... Posted: at 11-02-2010 05:26 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
wat can i say 14 inches i neva new u despite d fact we stay in d same house our way or path neva crossed but from wat i heard from our room mate dey said ure beta then j and miss a.... and dat ure really nyc but dey said ure not really 14inch wateva sha
 sample am then..... Posted: at 11-02-2010 06:36 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
KleverC at 11-02-2010 07:03 PM (15 years ago) (m) wat can i say 14 inches i neva new u despite d fact we stay in d same house our way or path neva crossed but from wat i heard from our room mate dey said ure beta then j and miss a.... and dat ure really nyc but dey said ure not really 14inch wateva sha
go find out
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 11-02-2010 07:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
BROS, IF U WAN TAKE OFF, MAYBE I CAN CONTINUE FROM WIA U STOPPED, I KNOW SAY IGET LUCK PASS U Posted: at 11-02-2010 07:16 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
BROS, IF U WAN TAKE OFF, MAYBE I CAN CONTINUE FROM WIA U STOPPED, I KNOW SAY IGET LUCK PASS U
for your mind abi?... Posted: at 11-02-2010 07:21 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
KleverC at 11-02-2010 07:23 PM (15 years ago) (m) 14 14
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 11-02-2010 07:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wat can i say 14 inches i neva new u despite d fact we stay in d same house our way or path neva crossed but from wat i heard from our room mate dey said ure beta then j and miss a.... and dat ure really nyc but dey said ure not really 14inch wateva sha
Doing is believing !!!! Come sample me and you would see am the true son of my father. Am 14_Inches. Give me your gsm no then I would take it up from there... 14_Inches Posted: at 11-02-2010 09:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 11-02-2010 11:03 PM (15 years ago) (m) MISSTURA SHOW US UR PICTURE. WE DON TIRE TO DEY SEE RIHANNA... SHOW US UR FACE MAKE WE KNOW IF U FINE OR WOWO.. ABEG WHO SECOND THE MOTION? COS IF U NO SHOW US UR PIC WE GO KNOW SAY U WOWO THATS WHY U DEY HIDE.. GBAM!!!! General Just2sexy
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 11-02-2010 11:03 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
uploader at 11-02-2010 11:12 PM (15 years ago) (m) j2s u go wound ohhh. Posted: at 11-02-2010 11:12 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |