Drama At The Int'l Airport In Lagos As The US Deports 41 Nigerians (Photos) (Page 2)

Date: 22-06-2016 7:29 pm (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2]
- anitajoseph at 23-06-2016 12:13 AM (7 years ago)
(f)
I feel pity for them, it's really a bad news for them.
Posted: at 23-06-2016 12:13 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 23-06-2016 12:23 AM (7 years ago)
(m)
U comot dis country go hustle instead make u put ur head down till u get yankee passport u tink say na naija u dey cos money dey enter from d runs u dey do and con blive say u dey invincible wen u never get ur stay...Suddenly dem catch u and u con dey feel sorry for ursef...
We naijas don't get our priorities right sometimes...
Posted: at 23-06-2016 12:23 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- morgan1 at 23-06-2016 01:03 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Novia Kelly on 22-06-2016 07:39 PM
I just they pity una. I beg those who were found wanting on criminal offences should be caged because we have seen enough here.
See u,,,,,the criminals wey dey igboro sef no too well ooo,,,,,,9ja criminals eyes dey shook pass deportee frm yankee oo
Posted: at 23-06-2016 01:03 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:09 AM (7 years ago)
(m)
NobsmallTin,,, see casala don burst
Posted: at 23-06-2016 05:09 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:10 AM (7 years ago)
(m)
Admins no dey sleep come erase kinxv32 for me
Posted: at 23-06-2016 05:10 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:11 AM (7 years ago)
(m)
BT I bin get kweshion wey I wan ask for here
Posted: at 23-06-2016 05:11 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:12 AM (7 years ago)
(m)
I beg Tb Joshua never hear this news abi him money don finish ni...?
Posted: at 23-06-2016 05:12 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:13 AM (7 years ago)
(m)
Make dat moron no try am,,,,,, what is gud for d geeks is also gud for d gandas
Posted: at 23-06-2016 05:13 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- GermoDon at 23-06-2016 06:20 AM (7 years ago)
(m)
Una  welcum guys bt mak una no speak wasup mehnn bcos we no una face say una b deportee mehnn
Posted: at 23-06-2016 06:20 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 23-06-2016 08:59 AM (7 years ago)
(f)
About people that will be detain don't worry hand them some little change then you are free to go
Posted: at 23-06-2016 08:59 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- benosky4 at 23-06-2016 11:32 AM (7 years ago)
(m)
Honesty, diligent & fairworking pays.


Posted: at 23-06-2016 11:32 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dareper at 23-06-2016 06:41 PM (7 years ago)
(m)
Welcome home bro
Posted: at 23-06-2016 06:41 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 04:42 AM (7 years ago)
(m)
Una  welcum guys bt mak una no speak wasup mehnn bcos we no una face say una b deportee mehnn hmmmmmmm,,,,,
Posted: at 28-06-2016 04:42 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]