dareper at 23-06-2016 10:32 PM (8 years ago) (m) What a shame indeed Posted: at 23-06-2016 10:32 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Slimchery at 23-06-2016 10:32 PM (8 years ago) (m) ahahahahahah, police and soldier leave crime and fight for bag of rice, instead of una to fight crime una dey fight for rice, shame on you people, shame shame shame, SHAME Posted: at 23-06-2016 10:32 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimmygal at 23-06-2016 10:52 PM (8 years ago) (f) awon alatenuje alainitiju oshi, always behaving like stupid people. Posted: at 23-06-2016 10:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 chhaaaiiiiiiii....,,,, o boy if one old mama mention dis tin wey u just talk nw,,,,,, hmmmmmmm... """ Posted: at 23-06-2016 10:56 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
That person cry fit full one bucket Posted: at 23-06-2016 10:57 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Chhaaaiiiiiiii chhaaaiiiiiiii u come end am with oshi,,,,, Eba-elect no go fit be champion again if he hear ram Posted: at 23-06-2016 10:58 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just dey observe to come back later Posted: at 23-06-2016 11:00 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
scottchris at 23-06-2016 11:12 PM (8 years ago) (m) To much bullet.... Stupid pipul on uniform....
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 23-06-2016 11:12 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
morgan1 at 24-06-2016 12:16 AM (8 years ago) (m) Wetin concern soldiers and police with rice and semo wey dem say make dem share for people wey dey fast,,,,,,Na Sambisa be dier house,,,,abi dem wan carry Garri and Semo go Sambisa again??? Posted: at 24-06-2016 12:16 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
willyking at 24-06-2016 09:16 AM (8 years ago) (m) Yeah that is Muslim Ramadan, that is how it should Mohammad may peace be unto him the religion of peace, always on peace matter by sending innocents people to rest in peace that is the peace they are talking about. Posted: at 24-06-2016 09:16 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Zadok1 at 24-06-2016 09:22 AM (8 years ago) (m) Oya mak dem kill dem self
What do you expect from the Zoo Posted: at 24-06-2016 09:22 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
CHRISETTE at 24-06-2016 09:42 AM (8 years ago) (f) Omo na everybody hungry wan kill for there oo Posted: at 24-06-2016 09:42 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Aniagain at 24-06-2016 11:02 AM (8 years ago) (m) see wetin longer throat dey cause. but i thought they have since increased military and police salaries
Never stop thinking
Am too defended to be a victim Posted: at 24-06-2016 11:02 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Novic at 24-06-2016 01:15 PM (8 years ago) (m) God have mercy...becz of food. Posted: at 24-06-2016 01:15 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Trueyarn at 24-06-2016 02:55 PM (8 years ago) (m) Nah wetin poverty and stupidity dey cause all dis trash,person wey get beta job no go go dia dey go hustle common half bag of rice. Posted: at 24-06-2016 02:55 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
okuboye at 24-06-2016 05:24 PM (8 years ago) (m) can we blame this on bad government Posted: at 24-06-2016 05:24 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 24-06-2016 06:12 PM (8 years ago) (m) This is what happens when you employ a group of irrational thinkers and you give them guns.
2.0. Posted: at 24-06-2016 06:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mastadon2 at 24-06-2016 07:05 PM (8 years ago) (m) Show of shame Posted: at 24-06-2016 07:05 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
kacylee at 25-06-2016 05:23 PM (8 years ago) (f) VERY SHAMEFUL
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia. Posted: at 25-06-2016 05:23 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
CHRISETTE at 25-06-2016 09:30 PM (8 years ago) (f) Shameless men Posted: at 25-06-2016 09:30 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |